Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make Una See The So Called “Prophet” Wey Wan Scam My Papa Ooh😩🤦🏿♀️
100,974 görüntüleme • 16 gün önce •via X (Twitter)
18 Yorum

Na 15 years old boy the work your papa of 76yrs like this Omo I don die lol 😆

He keeps muting, there's definitely an adult in the background running this 😂

The werey no know say, nah Izzy Ogbeide papa him jam.

Thats a child though.

No allow Elizabeth mate scam our daddy ooo😂😂😂😂

😂

Izzy I like this your necklace. See the kind office wey this small boy dey run 😮

What a country

Na one stupid one scam my dad 2m

This woman, are you healthy?.. pls take good care of your self ok.. you aren't looking fine again..

Nothing we no go see for 2026

Na woman be that?

No give am chance

He no even know where he Dey😂😂😂😂

E dey do me like say make I slap 👋 that boy.

Ur papa need favor to blow this year😆 🤣 #just4fun

Na who Dey Nigeria wan help who Dey uk, who Dey face challenges wan help who Dey okay..😀😀😀😀

😂😂
