Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make una see wetin James brown Dey do😭🤦🏻♂️
9 Yorum

SEUÑ1 yıl önce
to born pikin dey fear me

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
No born nau

EDESIRI1 yıl önce
See him small gbola 😂

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
😂😂

eli_lifthing61 yıl önce
I don tell you to advice this your friend since Dami

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
E no Dey hear word

Baddy of Lasu 👑⚡️1 yıl önce
Bruh wetin be this abeg

DAMI FOREIGN🥶1 yıl önce
U no Dey advice your cousin?

GYPSY1 yıl önce
All the problems in your country Nigeria James brown is your number one attention,kudos to you all self acclaimed influencers working for the APC government
Benzer Videolar
1:09
Sensitive content
Make Una see wetin this werey boy Dey do this early morning 😭💔
Oyindamola🙄
239,750 görüntüleme • 11 ay önce
