Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See Wetin Peller dey do 😭
Комментарии: 33

This ones just knack finish

Peller don start to dey knack ?😳

"Babyyyyyy I like your doggy style" This guy no fit keep secret 😭😂

Werey don fall in love Na me remain

Both of them just knack finnish nothing una won tell me

Wetin concern me with wetin peller Dey do

Peller & his friend are clearly trying too hard to be "relatable" with this cringey video. This isn't content, it's a distraction from real issues. Truth be told, Nigerian youth deserve better role models.

So who come Dey talk say them no Dey knack, say na just content

Only legends in the comment section know say dey just finish knacking.

"Peller is out here turning hugs into a full-contact sport! Next thing, you'll be wrestling for the remote. 🤣🤣🤣

See her flat head like bicycle seat

This two is proof to let you know no matter how long a girl plays hard to get she will eventually fall

Dem just dey knack finish

Woman fit still do all this thing still leave you no look back lol just try guild 😅 mumu go sag she don later fall in love with am 😅💨💣💥

😂😂 Peller no dey ever disappoint! From magician to content creator, now na ‘open season’ we dey watch live! This country no fit ever boring sha — person go just open phone and see free comedy episode. Who still dey say Nollywood no get competition?

How peller feels....

She don leave content go follow this idiot again

If e reach your turn Dey do holy holy

This girl is now getting some Ds See her reaction 😀

If e reach your turn they look am for face 🤣

Over joy want finish this boy fresh food 🤣

What should we do with these info

Peller was a virgin before he meet javis 😂

Why everybody the talk say they just knack finish😂😂😂

I'm happy for them

Forget about her past.

Rubbish! Person wey suppose still dey secondary school. But what do I know 🙂

This cute

Epon is really a good protein

Na jarvis disvirgin this boy

haters go don dey find something wrong with this video.

I remember when it all started on TikTok then, these Jarvis whine peller ehn 😂. na Larry channe and Peller Dey whine on her head that time

Javis looks like a guy. Is it just me or she's becoming like peller.
