正在加载视频...

视频加载失败

Make una tag balloranking 😈✝️ cos 😩

25,667 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

PAC 🥷🏻🥷🏻 的头像
PAC 🥷🏻🥷🏻1 年前

If I tag am nah bcox I too miss Ballo... Cox no b say u go gv us data fee 😂 😂 😂 @Ballorankingzpf drop something nah #Zero_Panic Vol 2️⃣ don tire me ooo

CryptBliss 的头像
CryptBliss1 年前

Nah IDme Ballo dey chase up and down Bro no serious with hin career

Lala_Gram 👽 的头像
Lala_Gram 👽1 年前

Farule you sef link baddo and ballo together e no go bad if you do am Baami 🙌

Ezzy☁️ 9️⃣ 的头像
Ezzy☁️ 9️⃣1 年前

Dapper won kpai Balo😭😭

CEE DEE QEEW 101 的头像
CEE DEE QEEW 1011 年前

Jekogunsimi for once farulee 🤣🤣🤣 @Ballorankingzpf

MAJEKOGUNSIMI 的头像
MAJEKOGUNSIMI1 年前

@Ballorankingzpf Rara oo😂

MR_BALLO2 的头像
MR_BALLO21 年前

You Dey talk Dey curse person no watin you Dey do ooo Make Una chill Ballo go drop soon

EMMYGEE 的头像
EMMYGEE1 年前

When ballo marry keh lol 😂😂😂

omotola89 的头像
omotola891 年前

Olohun, balloranking be joint wey i dey enjoy steady 💯

MR AYO 的头像
MR AYO1 年前

The album he dropped December when last una stream Rinse that one

相关视频