Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make una use this one hold body 😂 #voiceover
405,149 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

E lo investigate bobo yen 😂😂😂😂

Ajeh😂😂

E no normal 😂

Omo e get the kyn blow u go collect like this enh ..omo night fit turn to day for your eye 😆 everything go just de happen too fast

Refu ….E lo infestigeti boboyen 😭😭😭

“I go beat am” 😂 How that place take rhyme with him mouth 😂

Yoruba too sweet 😂😂😭😭

Autopilot 😭😂🤣😂

I wan jab, jab..... Jabó wereyy

Which kind wahala be this? 😂

😂 bruh I deh chop pepper oo

🤣😂😂 I really need this at this time! God bless you Boss

“I go beat am” You wey dem dan condemn 😅

Omo u too much as u take make me happy this night happiness will never depart from ur household oo 😂😂😂😂😂😂

Ref, I go beat am

😭

This is really funny

Abia Umahia 😀😀.. 11, 98, 100 😀

Guyyy this dude had to give up caus he jus realized person I punch getup instantly give me stunner punch if I continue e go worse pass this one 😭😂

Yoruba too sweet abeg 😆😆😂😂😆😆

Just know the person that did the voice over is not going to enter heaven. 😂😂😂😂😂😂😂😂

Boxing is extreme. Simply stepping into the ring makes you a winner, whether you win or lose

Na dat igbo man and the hausa man own na im finish me pass 🤣🤣🤣

Me and homie after watching this clip 😂😂😂

Make EFCC arret this guy. 😆

Boxing is a very mad & dangerous sport for real 😂

When it comes to comedy no country comes close to Nigeria. Comedy talent is in full flower everywhere.

Omo I don laugh enter military camp Oo

Omo wtf was that punch before the last one 😂😂😂

I haven’t laughed this hard in a while 😂. The voice over mahn

Eko go sha make u smile Omo I don laugh tire o 😂😂😂😂

That last guy Dey pami 😭😭😂😂

U no fit make heaven I swr🤣🤣🤣

Na this game gan gan be real sport 😂

"Eba wa ko pure water wa .. oti switch off" Gaddem😅

🤣🤣 I don bookmark am. Anytime wey I feel like to laugh I go watch am again.
