Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make we no lie Fireboy really sabi this music thing, E drop CLAAT e bang, e drop IMALI e bang… this ZUKO Album go really mad😩🔥
31 Kommentare

Wizkid should go and learn music from him

Na me teach am ask am

He goid no be today nah

Baddo no they sign rubbish normally…… fireboy🔥🔥

Make Una tell Damola the truth,Damola dey fuck up.🤦🏿

You no even lie.

@mustbe_famouss He’s too good! I just dey shout

The boy is really good

Fireboy is hard

E sabi 🤓

I dey tell you.

@damilare_YNWA Make he drop with Ochacho pikin

Abi?

Ajehhh

Normally fire boy Sabi

@LTGWARRIOR27 Lie for yourself 😂💔

normally na my fave after big wiz

Fireboy is Goated na

He good gan Forget all those stvpid ravers weh dey compare fireboy to rema

Fireboy sabi ngl🔥🔥

I don forget am sef. He still Dey sing ?

No lies, Fireboy is genuinely a fantastic singer. The guy has the voice, the delivery and that thing that makes a song slap without begging you to like it. CLAAT? Slap. IMALI? Slap. 😩🔥

Gimme inside this gig nau

Greatest ❤️

My JBL go hear am

Person wey don fade away?

Man is too good

Damola ❤️

@tony_god_sent His good

Fr bro

Fire boy too Shai
Ähnliche Videos
This Davido song go really disturb everywhere when e drop😂🔥🔥
David Of Fct🌝
33,731 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Omo see design abegg.. This ISB jacket go cause trouble when e drop 🔥
MBAH
82,160 Aufrufe • vor 1 Jahr
