Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make we no lie, this guy sabi oo 🤭🔥
27,577 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Check this one out All the way from aba @Teeniiola

The guy good guy die.E dey freestyle with anything. The only problem be say to blow with freestyle for naija be like to win presidential election.

Da dizzy don inspire 💯❤️❤️✅ He is good 💯🙌🙌

No cap guy dey flex Skills dey talk, e no be small

Thank you so much for posting my video @Teeniiola 😭🥺❤️

I don sabi this guy tee tee He too sabi no be lie

Big savageee

Na so Dandizzy take start

Speed Darlington rap pass this guy

Nobody: Dandizzy rn

Talents choke for this country no be small

@iDanDizzy feature will slap add!🤲

Nice freestyle Na Uniben carpark be this o 😊

🦅🙌🏽

The camera guy had only one job 😭

Home come he is using everything around him to sing a song so perfectly well

👏👏

Massive one

The guy try o

He good

@grok what's his X handle

Oga go learn proper English make you dey mix am up with your pigin English level..you can do better Abeg else you go just be local level

Gbeduuuuu

He is too good

🔥

Dan Dizzy still remain the GoAt 🐐

Ohh 😜

Him good gon

He dey try to be l!e, he's always active pushing his craft on tiktok.

Haha, no cap! 😏🔥 This guy really knows his stuff—mad skills for real 💙
Benzer Videolar
Make we no lie, to see this kind girl now dey very rare oo! 👀
TENIOLA
135,961 görüntüleme • 1 yıl önce

