Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make your success open-source
17,410 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

"Connection wey no fit connect others na congestion" "Everybody you help becomes an ally" "Every door wey you open multiplies your influence" "Your impact last longer than your job title" "You no fit dey the spotlight forever" These words should be inscribed in Golden tablet

Yes

Every door you open multiplies your influence and what you don’t know is that your influence last more than you job title .

Bros dey spit bars!!! But person dey one side dey chop beef Put me on job o chairman

Even the richest man in the world dey report to shareholders. You no big pass anybody. Tech prophet you don talk well.

First time I sat down to watch an 8 mins video on twitter, thanks man these words of wisdom mean a lot, even where I Dey inside tech now, na person put me for there, nd I’ve always being grateful to God nd him, I Dey pray 4 the guy o, nd till today him just Dey progress anyhow 😂

Sharp

I gotta say, gatekeeping is a Nigerian thing. I just don't get why.

This table wey you dey break so I love am die my SAPA days if I tell you Wetin people do me you go cry for me them even dey laugh me join but God came through for me luck is when preparations meeting opportunities na so I jam luck 😂🙌

felt like I was listening to the pidgin version of Joshua Selman 👏

Connection wey no fit connect others na congestion 🔥🔥🔥

Exactly! Share updates. We rise by lifting others

Baba your sense just too much. E be like say you dey fight for people like us wey dey find helpers like this o. You’re good brother. Your content is very inspiring.

True talk bro, I just found your page a few hours back and it's been a blessing.

That's amazing, let your "success be an open-source library"🙏

Thanks my boss @AmosPikins Even they will monetise the opportunity

This applies to all areas of life

Ever since I was a young boy of 5, I have always dreamed of going into Tech. Since then till now it seems the dream is under captivity because all the hard times we face in Jos, Plateau state made us go back to square 1, and the survival hasn't been easy

Boss please check ur DM

Was glued to the end 👏

Good one

Actually

True! Open your success for people to copy No be lie!

Africans gatekeep, they are in secret competitions With each other L

Love your creative content

💯💯💯

Thank you for this

Don't gatekeep opportunity fellas

Abeg, who don blow wey go help me blow too, I dey here.

Everyone just wants to outshine others when we all can grow together.

Very important... Some people would just want to keep you down as if it is a competition. Growing together is the game. And if you are lucky to be a mentor just do it with your heart no go dey suppress and discourage the person. Amos my boss. Nice talk here chairman 💪💪

E gel well boss ❤️

You just dey drop better sauce in each video Thank you 👏

Nigerians and gate-keeping 🤝🏾. I still remember when guys start to dey get gig for Upwork that year, na so so gatekeep. Till punjabi and philipino take over. Those ones understand the power of numbers. We snitched on ourselves still they stopped taking Africans.

403 forbidden 😅😅😅

Love ur vibe boss keep it up 👍 💯💯💯

"Connections way no fit connect others na congestion".
