Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Malaria x Zinoleesky out tonight!! zinoleesky
Комментарии: 35

@zinoleesky01 ahhhhhhh zinoleesky don do “hmmm” 😭 he don ajack gbedu from ayo maff hand again🔥🔥🔥

@zinoleesky01 me and millions on zinoddict tonight! 🔥

@ishebanku_nm @zinoleesky01 Thanks God we go scatter that seyi vibez for chart

@zinoleesky01 wetin do Zinoleesky, shey him don get malaria ni

@zinoleesky01 See as i cum for body as i hear Zino voice 😭❤️🔥🔥🔥

Guy I don stream this video pass 😭10x just to hear love na ❤️❤️ I too love zino Na me love zino pass in this world Make nobody help me drag zino oo na me love him pass Iya bolu go think say he love him reach me Baba bolu go think say na him cherish zino pass for this world Make nobody

@Adekunle13133 @zinoleesky01 That hmmm wey Zino do seff don make my babe wet

@YoungGeeOD @zinoleesky01

@ishebanku_nm @zinoleesky01 Nah you go safe me from this swagu noise 😈😂

@zinoleesky01 The biggest promotion you’re giving this song is not even dropping just one line of zino before the song is out😂 Dem no go stream am keh😂💚

@zinoleesky01 Na my papa wake me up say u don post 😭😭I swear to God i love you pass that my papa🥹🔥

@zinoleesky01 I know say you like to form nigga, BUT LOVE NA MALARIA Ego catch you one day😈🤞🏾

@tent_en210 @zinoleesky01 That place where zinoleesky want to enter the with “hmmm love na malaria” 😭😭😭😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥😭😭🔥🔥🔥😭😭🔥🔥🔥🔥😭😭🔥🔥🔥🔥💕❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️💜💜💙💙💙❤️❤️❤️❤️🔥❤️🔥💔❤️🔥❤️🩹❤️🩹❤️🔥💞❤️🔥❤️🩷❤️🧡💙🤍💜🤎❤️🩹🩶🩵💙🤍💙

@BiigMst @zinoleesky01 😂zino entry yii Love na …..

@zinoleesky01 Who hear that BANKU tone

@zinoleesky01 Ahhhh Zino don collect my his one already

@zinoleesky01 Ma gbe bor 🔥🔥🥱

@zinoleesky01 Zino 😭😭😭😭😭😭❤️❤️❤️❤️❤️ What have you done to me Your voice alone heal me every time

@zinoleesky01 Nah Zinoleesky first catch that Malaria 😮💨😂

@zinoleesky01 This ZINO nah my root of smile 😊

@Adekunle13133 @zinoleesky01

@zinoleesky01 How many seconds you give Zino?

@zinoleesky01 Make I go dust my JBL 😭

@zinoleesky01 Gbewa ASAP 🔥🔥🔥

@zinoleesky01 Omoh I just dey replay the video for the past 15mins I no even know wetin to talk 🥹🔥

@heisyemzy @zinoleesky01 Active tonight

@zinoleesky01 I'm streaming from Spotify tonight and you?

@zinoleesky01 Me and Zinodicts 😭 don feel the ahh Ahh Ayo you no suppose let am do d ahnn Cus he don collect song already

@zinoleesky01 Omo shomolu vs omo agege Bring it on 💥💯

@zinoleesky01 @AyoMaff abeg after release carry camera go banku house make e do short video of his verse oo ,cause zino fit no do am like that 🤣

@zinoleesky01 Let’s have it 😭🔥

@zinoleesky01 Why u let zino say hmmmm😭😭😭😭

@zinoleesky01 Zino gbemi debe 🕺🏼

@zinoleesky01 Today too slow ooo 2:15 since

@zinoleesky01 Ayo Maff I too like woman, I’m guilty 😭❤️😂

