Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mancity 5-0 Norwich
11,449 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

No set us up kante oo Make we dey go small small

Make them borrow PSG and Barca Players. Our 11 vs their 22 players.

Wait, so If man united do mistake win Brighton yesterday......So dem go face man city......Hmmmmm no wonder dem run Carrick omo ogbon 🤔🙂↔️😂

Up mancity 😂

I too love this guyyy😂😂 Gimme barca osisoo

Them no try at all

God punish Bruno Fernandes!

I told you that they is cleansheet today

Na real embarrassment for us

Buga anybody 🩵

😁

Werey 😂

Na so Kante 😅 We no like play children

This one na mumu city fan

💔😂

Kante don set camera

🤍💙😎

City for life

Oga dey calm down

No be lie 🤣

Buh why God go punish bruno nhh😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🩵🩵 city forever

God punish Bruno Fernandes

The one wey arsenal do to you wetin be dat?

We deh test the waters no worry

Abi o ….. make dem give us big team jhare 😉🫶🏼 @funny_kante

We Dey wait una for champions league 😹

Hmmm

Up city

Baba say Madrid na shaff 😂💔

![#OnThisDay: Norwich 0-4 #ManCity [2022] ⚽️ [31', 70', 90'] Raheem Raheem Sterling ⚽️ [48'] Phil Foden](https://image.24vids.com/tw-2021738521736667612/media/FLbcXlYXwAAMYk7.jpg)
![#OnThisDay: #ManCity 5-0 Norwich [2020] ⚽️ [11'] Gabriel Jesus ⚽️ [45+1', 90'] Kevin De Bruyne ⚽️ [79'] Raheem Raheem Sterling ⚽️ [83'] Riyad Riyad Mahrez](https://image.24vids.com/tw-2081273313876414913/media/E7NQsj3WYAI33SD.jpg)
![#OnThisDay: #ManCity 5-0 Norwich [2020] ⚽️ [11'] Gabriel Jesus ⚽️ [45+1', 90'] Kevin De Bruyne ⚽️ [79'] Raheem Raheem Sterling ⚽️ [83'] Riyad Riyad Mahrez](https://image.24vids.com/tw-1949016848734826968/media/E7NQsj3WYAI33SD.jpg)

![#OnThisDay: #ManCity 1-0 Southampton [2024] ⚽️ [5'] @erling](https://image.24vids.com/tw-2114507302501818837/media/Ga1ZBKWXwAASeik.jpg)

