Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Not happy with this Mancity current form 🤦🏿♂️
14,002 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Manchester city is a small club

We don't have a playstyle. We keep on gambling on who should start

Omo it’s just like we lost, we aren’t even playing good football and the worst part is he will tell the world that his players did good

Real Madrid struggled to beat AEK Athens while Manchester city bro

We de play rubbish!!!!!!! Defense don off only khusanov na get small sense

Guy dey calme down oo which one is no be small club CHELSEA

Kante... RELAX.. It's not easy to fill pep shoes.. Lets give him time... He will. Perform

Me sef de vex with wetin them play because them really fk

So na Chelsea be small club no problem continue

Donnarumma na our main issue

You are right

Don't worry he will make your useless cheater club small club

Asin as a coach he need to decide some stuff on pitch you see foden played bad first half no allow am enter second half put buaddi then Cherki goes to rwf

Close your mouth which one be Chelsea na small club.

Kante try dy respect ur self oo .. which one be Chelsea na small club ..

I agree with you bro. I don’t know what others saw in the match to declare it as a Man City masterclass. I seriously could not identify my club. This performance was below par. It was simply not good.

If we want to win big trophy this season, we must drop Donnaroumma Abii Ña wetting deh deh call am

At all bro

Better rubbish

We are not doing well at all.i don't just understand no aura..they should be given Harland..he should talk to his boys ..his plans no go work

Omo i swear the game just dey vex pesin....Game wey we suppose win comfortable, we con dey create unnecessary problem.

That conceding dey vex me like mad... Defense just wack

Guy you de mad o .. man city wey new generation club.. Chelsea na una papa for England o

So city is bigger then Chelsea now omo Chelsea fans eye don see for this small kante hand ooooo

Omo me I don tire we don Dey enter otele settings

The mindset between Manchester City fans and Manchester United fans. Manchester United fans don't care how you win. Just win

Na small small my bro they will be getting better and better 💪🔥🔥

Kante marikpo

We just dey gba for pitch

Donnarumma is rubbish Sale him now ooo

Obi is no longer a Boy😂, Leipzig no small again

You expect make he perform magic for him first season wey him day build him team? Your head no correct

The form has been poor recently
Похожие видео
Sensitive content
Man caught sleeping with someone’s wife 🤯, in the presence of the daughter 🤦🏿♂️
funny_kante
171,476 просмотров • 8 месяцев назад
