Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Many things Dey happen this period Ajeh😭
10 Yorum

TRYPLE_A19️⃣🟦 🇧🇪1 yıl önce
Omo my babe just travel now oo! 😢 😭 same 2 weeks 🏃♂️ 🏃♂️ 🏃♂️

Iamtalk_less1 yıl önce
😂😂😂😂

Horror Gorillas2 yıl önce
Are You A Horror Gamer? Get Your 'Horror Gamer' T-Shirt Today!

Ben1 yıl önce
You no go happy for him keh 😂😂 Person wey dey lash ur serious babe

KADO🦍🥷1 yıl önce
My trust issues just increase now as i remember say my babe dey travel Tomorrow 😹😹

Ade Shola1 yıl önce
You no go fear woman keh 😂😂😂

Real💕1 yıl önce
You babe dey visit every month ké 😬😭 Olopa ma ko everybody 😂

Dina1 yıl önce
Shocker meets the shockee😂😂😂

Ebenz™️🧸1 yıl önce
You too sabi this comedy thing aje 😂

D'Grammy Boi1 yıl önce
You sure say you are happy ??
