Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Maphite and other cult groups abroad should take note. Reject Violence.
17,784 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 14

One strange thing about cultism: it only takes one person to mess up, and because it’s a sworn group, even innocent members end up paying the price. That’s the trap. Say no to cultism. Happy Easter in between 🎉

Old men behaving like kids, this is why most countries don’t want Nigerians in their country. When they start Xenophobia now, them go de complain. I’m ashamed of my fellow country men.

Who know these guys, we must report them to the police before them put people for trouble

Na im na. Dem just dey give us bad names outside. Tomorrow de go talk say na Igbos wey dey cause problem when the problem na all of us join dey rugged am

Well said. Violence has no place in any struggle.

You go join cult, u no go still get peace of mind 😂

Comot body o Na our affair Put body make dem carry your dead body back to naija. Anyways Great men!! Let peace reign abeg

Cape Town it’s time to stand up

Reject cultism

Joining cult in Nigeria is one thing. But constituting nuisance abroad is utter foolishness. Maphites should settle their internal disputes amicably to avoid BKB or BKH. REJECT CULTISM. REJECT VIOLENCE

Our Naija people own sef too much....I hope DA will take over,then creat a new very strict immigration policy for bunch illiterate nigerians traveling to South Africa and to those senseless wasted undocumented nigerians living in South africa....The useless ones must be deported

I no just understand these people

SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Una go person country go dey mess up for dia. We dey online dey defend 9ja image. Shame on you all.!!
