Loading video...
Video Failed to Load
Mara tansho lese Baddo ! 🤩
30 Comments

Trash 🗑 trash 🗑 Na the nonsense wey he Dey sing wey una Dey compare am to Davido be this?

Then go soon talk sey he get more hit pass burna boy😂😂 Maybe them go start Dey compare this song to last last just watch 😂

Everyone is preparing for that December jam

baddo still reminding us he has the streets

This Egbon is not retiring from Music anytime soon

Make Egbon barb this dread. He don big pass this thing

This one still Dey 2009🥴💔

Olamide na shy person for real life

Nah only BADOO I respect most 🫡 can’t even compare him to anybody in the music industry!!! BADOO NAH BABA🌹

If e smell top 100 na God grace

Na wrong timing be this for Badoo ooo Ochacho wan drop album now

This egbon useless

Nobody cares about the underground artists 💔

???😂😂

Which pattern Olamide carry enter😂

Asake from Temu

We no sabi him gbedu again

More hit than burna btw Na Atlantic save burna

Let's raise young people who know their genotype and understand why it matters.

Omo, I no fit laugh abeg

Person vibe for music wey dey trend for TikTok una talk say he won drop am

olamide’s dreads real?

This jam go too bang during December groove

Una go dance tire Baddo don vex 🔥🔥🔥

Una sure the song no be prank??

@MalikAbdul91525 😂 🤣

Baddo no dey miss. Street energy on lock.

Make una tell this portable in disguise the truth na😭

Baddo Mara

@grok translate the caption to English
Related Videos
Sensitive content
Mara tansho lese mummy ex mi. Igbe ika koda rara
UPDATEBOYZ
143,817 views • 5 months ago
