Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Mara tansho lese Baddo ! 🤩

109,156 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von E N Y O
E N Y Ovor 4 Tagen

Trash 🗑 trash 🗑 Na the nonsense wey he Dey sing wey una Dey compare am to Davido be this?

Profilbild von BURNA BOY police 🚨
BURNA BOY police 🚨vor 4 Tagen

Then go soon talk sey he get more hit pass burna boy😂😂 Maybe them go start Dey compare this song to last last just watch 😂

Profilbild von ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️vor 4 Tagen

Everyone is preparing for that December jam

Profilbild von 24.
24.vor 4 Tagen

baddo still reminding us he has the streets

Profilbild von Just Muheed🩵
Just Muheed🩵vor 4 Tagen

This Egbon is not retiring from Music anytime soon

Profilbild von Henry Leonard
Henry Leonardvor 4 Tagen

Make Egbon barb this dread. He don big pass this thing

Profilbild von BIG Mayana 💫⭐️
BIG Mayana 💫⭐️vor 4 Tagen

This one still Dey 2009🥴💔

Profilbild von Miguel
Miguelvor 4 Tagen

Olamide na shy person for real life

Profilbild von Nurudeen Kolawole🦀🔥
Nurudeen Kolawole🦀🔥vor 4 Tagen

Nah only BADOO I respect most 🫡 can’t even compare him to anybody in the music industry!!! BADOO NAH BABA🌹

Profilbild von HAIER😡😂
HAIER😡😂vor 4 Tagen

If e smell top 100 na God grace

Profilbild von manlikeSECTION
manlikeSECTIONvor 4 Tagen

Na wrong timing be this for Badoo ooo Ochacho wan drop album now

Profilbild von ØDÜBÙRÑÅ
ØDÜBÙRÑÅvor 4 Tagen

This egbon useless

Profilbild von IF U KNOW U KNOW
IF U KNOW U KNOWvor 4 Tagen

Nobody cares about the underground artists 💔

Profilbild von Jay-jay
Jay-jayvor 4 Tagen

???😂😂

Profilbild von RONNY.💐
RONNY.💐vor 4 Tagen

Which pattern Olamide carry enter😂

Profilbild von pidginbro
pidginbrovor 4 Tagen

Asake from Temu

Profilbild von backup✰
backup✰vor 4 Tagen

We no sabi him gbedu again

Profilbild von Bigemmy🎱🇬🇧
Bigemmy🎱🇬🇧vor 4 Tagen

More hit than burna btw Na Atlantic save burna

Profilbild von The Grace Initiative For Sickle Cell
The Grace Initiative For Sickle Cellvor 4 Tagen

Let's raise young people who know their genotype and understand why it matters.

Profilbild von m o n t a n a !
m o n t a n a !vor 3 Tagen

Omo, I no fit laugh abeg

Profilbild von real_olamide1
real_olamide1vor 4 Tagen

Person vibe for music wey dey trend for TikTok una talk say he won drop am

Profilbild von •𝑺𝒁𝑵• 🥷
•𝑺𝒁𝑵• 🥷vor 4 Tagen

olamide’s dreads real?

Profilbild von AdeArsenal98
AdeArsenal98vor 4 Tagen

This jam go too bang during December groove

Profilbild von Lii Papa
Lii Papavor 4 Tagen

Una go dance tire Baddo don vex 🔥🔥🔥

Profilbild von Maxy OG
Maxy OGvor 4 Tagen

Una sure the song no be prank??

Profilbild von m0e jNr
m0e jNrvor 4 Tagen

@MalikAbdul91525 😂 🤣

Profilbild von raffHELL
raffHELLvor 4 Tagen

Baddo no dey miss. Street energy on lock.

Profilbild von DND
DNDvor 4 Tagen

Make una tell this portable in disguise the truth na😭

Profilbild von IDinc.
IDinc.vor 3 Tagen

Baddo Mara

Profilbild von Jozzixxl
Jozzixxlvor 4 Tagen

@grok translate the caption to English

Ähnliche Videos

Mara tansho lese mummy ex mi. Igbe ika koda rara
0:26

Sensitive content

Mara tansho lese mummy ex mi. Igbe ika koda rara

UPDATEBOYZ 

143,817 Aufrufe • vor 5 Monaten