Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Mara tansho lese Baddo ! 🤩

109,156 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 30

Фото профиля E N Y O
E N Y O4 дней назад

Trash 🗑 trash 🗑 Na the nonsense wey he Dey sing wey una Dey compare am to Davido be this?

Фото профиля BURNA BOY police 🚨
BURNA BOY police 🚨4 дней назад

Then go soon talk sey he get more hit pass burna boy😂😂 Maybe them go start Dey compare this song to last last just watch 😂

Фото профиля ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️4 дней назад

Everyone is preparing for that December jam

Фото профиля 24.
24.4 дней назад

baddo still reminding us he has the streets

Фото профиля Just Muheed🩵
Just Muheed🩵4 дней назад

This Egbon is not retiring from Music anytime soon

Фото профиля Henry Leonard
Henry Leonard4 дней назад

Make Egbon barb this dread. He don big pass this thing

Фото профиля BIG Mayana 💫⭐️
BIG Mayana 💫⭐️4 дней назад

This one still Dey 2009🥴💔

Фото профиля Miguel
Miguel4 дней назад

Olamide na shy person for real life

Фото профиля Nurudeen Kolawole🦀🔥
Nurudeen Kolawole🦀🔥4 дней назад

Nah only BADOO I respect most 🫡 can’t even compare him to anybody in the music industry!!! BADOO NAH BABA🌹

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂4 дней назад

If e smell top 100 na God grace

Фото профиля manlikeSECTION
manlikeSECTION4 дней назад

Na wrong timing be this for Badoo ooo Ochacho wan drop album now

Фото профиля ØDÜBÙRÑÅ
ØDÜBÙRÑÅ4 дней назад

This egbon useless

Фото профиля IF U KNOW U KNOW
IF U KNOW U KNOW4 дней назад

Nobody cares about the underground artists 💔

Фото профиля Jay-jay
Jay-jay4 дней назад

???😂😂

Фото профиля RONNY.💐
RONNY.💐4 дней назад

Which pattern Olamide carry enter😂

Фото профиля pidginbro
pidginbro4 дней назад

Asake from Temu

Фото профиля backup✰
backup✰4 дней назад

We no sabi him gbedu again

Фото профиля Bigemmy🎱🇬🇧
Bigemmy🎱🇬🇧4 дней назад

More hit than burna btw Na Atlantic save burna

Фото профиля The Grace Initiative For Sickle Cell
The Grace Initiative For Sickle Cell4 дней назад

Let's raise young people who know their genotype and understand why it matters.

Фото профиля m o n t a n a !
m o n t a n a !4 дней назад

Omo, I no fit laugh abeg

Фото профиля real_olamide1
real_olamide14 дней назад

Person vibe for music wey dey trend for TikTok una talk say he won drop am

Фото профиля •𝑺𝒁𝑵• 🥷
•𝑺𝒁𝑵• 🥷4 дней назад

olamide’s dreads real?

Фото профиля AdeArsenal98
AdeArsenal984 дней назад

This jam go too bang during December groove

Фото профиля Lii Papa
Lii Papa4 дней назад

Una go dance tire Baddo don vex 🔥🔥🔥

Фото профиля Maxy OG
Maxy OG4 дней назад

Una sure the song no be prank??

Фото профиля m0e jNr
m0e jNr4 дней назад

@MalikAbdul91525 😂 🤣

Фото профиля raffHELL
raffHELL4 дней назад

Baddo no dey miss. Street energy on lock.

Фото профиля DND
DND4 дней назад

Make una tell this portable in disguise the truth na😭

Фото профиля IDinc.
IDinc.4 дней назад

Baddo Mara

Фото профиля Jozzixxl
Jozzixxl4 дней назад

@grok translate the caption to English

Похожие видео