正在加载视频...

视频加载失败

Mara tansho lese Baddo ! 🤩

109,156 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

30 条评论

E N Y O 的头像
E N Y O4 天前

Trash 🗑 trash 🗑 Na the nonsense wey he Dey sing wey una Dey compare am to Davido be this?

BURNA BOY police 🚨 的头像
BURNA BOY police 🚨4 天前

Then go soon talk sey he get more hit pass burna boy😂😂 Maybe them go start Dey compare this song to last last just watch 😂

ÌKÀ NATION 🎙️ 的头像
ÌKÀ NATION 🎙️3 天前

Everyone is preparing for that December jam

24. 的头像
24.4 天前

baddo still reminding us he has the streets

Just Muheed🩵 的头像
Just Muheed🩵4 天前

This Egbon is not retiring from Music anytime soon

Henry Leonard 的头像
Henry Leonard4 天前

Make Egbon barb this dread. He don big pass this thing

BIG Mayana 💫⭐️ 的头像
BIG Mayana 💫⭐️4 天前

This one still Dey 2009🥴💔

Miguel 的头像
Miguel4 天前

Olamide na shy person for real life

Nurudeen Kolawole🦀🔥 的头像
Nurudeen Kolawole🦀🔥4 天前

Nah only BADOO I respect most 🫡 can’t even compare him to anybody in the music industry!!! BADOO NAH BABA🌹

HAIER😡😂 的头像
HAIER😡😂4 天前

If e smell top 100 na God grace

manlikeSECTION 的头像
manlikeSECTION4 天前

Na wrong timing be this for Badoo ooo Ochacho wan drop album now

ØDÜBÙRÑÅ 的头像
ØDÜBÙRÑÅ4 天前

This egbon useless

IF U KNOW U KNOW 的头像
IF U KNOW U KNOW4 天前

Nobody cares about the underground artists 💔

Jay-jay 的头像
Jay-jay4 天前

???😂😂

RONNY.💐 的头像
RONNY.💐4 天前

Which pattern Olamide carry enter😂

pidginbro 的头像
pidginbro4 天前

Asake from Temu

backup✰ 的头像
backup✰4 天前

We no sabi him gbedu again

Bigemmy🎱🇬🇧 的头像
Bigemmy🎱🇬🇧4 天前

More hit than burna btw Na Atlantic save burna

The Grace Initiative For Sickle Cell 的头像
The Grace Initiative For Sickle Cell4 天前

Let's raise young people who know their genotype and understand why it matters.

m o n t a n a ! 的头像
m o n t a n a !3 天前

Omo, I no fit laugh abeg

real_olamide1 的头像
real_olamide13 天前

Person vibe for music wey dey trend for TikTok una talk say he won drop am

•𝑺𝒁𝑵• 🥷 的头像
•𝑺𝒁𝑵• 🥷4 天前

olamide’s dreads real?

AdeArsenal98 的头像
AdeArsenal984 天前

This jam go too bang during December groove

Lii Papa 的头像
Lii Papa4 天前

Una go dance tire Baddo don vex 🔥🔥🔥

Maxy OG 的头像
Maxy OG4 天前

Una sure the song no be prank??

m0e jNr 的头像
m0e jNr4 天前

@MalikAbdul91525 😂 🤣

raffHELL 的头像
raffHELL4 天前

Baddo no dey miss. Street energy on lock.

DND 的头像
DND4 天前

Make una tell this portable in disguise the truth na😭

IDinc. 的头像
IDinc.3 天前

Baddo Mara

Jozzixxl 的头像
Jozzixxl4 天前

@grok translate the caption to English

相关视频

Mara tansho lese mummy ex mi. Igbe ika koda rara
0:26

Sensitive content

Mara tansho lese mummy ex mi. Igbe ika koda rara

UPDATEBOYZ 

143,817 次观看 • 5 个月前