ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Matta alone na character ๐๐
38 ๆก่ฏ่ฎบ

The werey be like toad ๐

Pause Orin Yen Na ๐โค๏ธ

Matta no dey lie

He no get time for that one ๐

Jo Blaq dey chop some kind drugs sha

Bruh this nigga just literally made me laugh ๐ so tey mess comot for my yansh

This Matta matter no b ordinary eye ๐

Na truth matta dey tell am ๐

Zazu dem cousin

Matta na big warey๐๐๐๐

Matta don dey mad ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

No be small one

This matta matter don tire me ๐

๐๐๐

O tu le gba Grammy seh off me ๐

Matta dey dance like almajiri ๐คฃ๐คฃ

lol ๐

Matta ๐น๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dey talk say one person shenk you or one thing when una gather Dey cause we know una type, maybe matter xup with u and peller in future u go come here Dey talk nonsense say one thing,instead make you face on thing or go learn work joblaq with that your

Heโs actually right na ๐๐๐๐

๐น๐น๐น๐นmatta and Werey na 5&6๐น๐น๐น

But reciept na Grammy nominated producer

๐๐๐

Grammy o gbagbakugba ๐ Taloku ๐

Baba say ta lo ku ๐๐๐ญ

See his leg like toad leg๐ฆต ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Why you no go like matta

Matta nah werey

Ware everywhere

Nah True Matta talk nah ๐

Omoh, na to go TikTok go save that dancing sticker๐๐๐๐

What's the title of the jam

I been thinking say na the new spider o

This Matta na werey ๐

Lowkey heโs telling him the truths

Rex cooked ๐ฅ

I swear Matta no lie. The song no fit reach anywhere Nah

If Marta craze pass you your life don spoil be that ๐
