Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Matta don come for Portable ๐ญ๐๐
42,516 Aufrufe โข vor 6 Tagen โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

He said he black like Nokia battery ๐๐๐๐

This matta matter tire me oo I don laugh tire kilo wa shele e fi Omo olalomi le ooo๐๐

Make Una leave Elizabeth Joyce alone oo

This one know just like portable ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Portable deserves this response

Na who fit am b this

Whereโs the lie! Zlatan get pass 500 meter portable no just get life ๐ญ๐๐

He don meet his match

This one too na wayray lol

Juju no fit bring 500M I no know how you wan run am ooo least na 100-200M

This guys is madt, I don Laff tire ๐๐๐๐๐๐๐

Na to go dey sell maruwa remain like this ๐๐๐

I sure say dat Elizabeth Joyce account no be him get am nah buy him buy the account portable daft gan

This guy na bastard I don laugh tired

Match for Match ๐๐.

Aswr the werey Sango just go find wahala for himself

Wetin be Naira Marley own In this Matta

Abeg make ona connect Bluetooth com loud ham. Make our neighbours dey hear ham ๐

๐๐

๐๐๐

Allah seh!

He dey curse am like say he dey sing ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐๐๐

This matta na werey walai hahaha ๐ ๐ ๐คฃ ๐

๐๐คฃ๐๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐

๐๐ญ๐

๐๐ญ
