Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Matta don come for Portable 😭😂😂
42,516 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

He said he black like Nokia battery 😂😂😂💔

This matta matter tire me oo I don laugh tire kilo wa shele e fi Omo olalomi le ooo😂😂

Make Una leave Elizabeth Joyce alone oo

This one know just like portable 🤣🤣🤣🤣

Portable deserves this response

Na who fit am b this

Where’s the lie! Zlatan get pass 500 meter portable no just get life 😭😂😂

He don meet his match

This one too na wayray lol

Juju no fit bring 500M I no know how you wan run am ooo least na 100-200M

This guys is madt, I don Laff tire 😀😀😀😀😀😀😀

Na to go dey sell maruwa remain like this 😂😂😂

I sure say dat Elizabeth Joyce account no be him get am nah buy him buy the account portable daft gan

This guy na bastard I don laugh tired

Match for Match 😂😂.

Aswr the werey Sango just go find wahala for himself

Wetin be Naira Marley own In this Matta

Abeg make ona connect Bluetooth com loud ham. Make our neighbours dey hear ham 😂

😂😂

😂😂😂

Allah seh!

He dey curse am like say he dey sing 🤣🤣🤣🤣

🤣😂😂😂

This matta na werey walai hahaha 😆 😂 🤣 😅

😂🤣😂🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

😆😆😆🤣🤣😂

😂😭💔

😂😭
