Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Matta don discover Smart BM weak point, na once he run 😭😂
27 Yorum

Nobody fit withstand Matta’s curse and Yenking😂

Why you go keep your car key for reception

E touch am 😂😂😂😂

Dem one use pressure kpai the guy 😂😂

@DurkioWiz You claim to have 5 cars but you no get house.. and who dey drop car key for reception 😂😂

The thing touch am😂😂💯

Werey say no vex me ... He dey carry money buy 18 buy 19 , werey no fit afford house.😁🤣🤣😭

Car key dey reception 😂😂

Baba japaaa once 😂

@BD4LF Smart Bm fake life too much

😂😂

😂😂😂😂

Y u go get Amg fool and not have a house Stupid people just buying things to impress

Buy a car before you buy a house.

Bro please fb I wan ask you something

Matta werey 😂😂

Rich people talk

Matta sabi enter Smart Bm

So the fuuuu no get house but e dey tear gle. A mumu

Omo e almost cry 😭🤣

Hold am well

Dem catch am 😂😂

😂😂😂😂

He no expect to hear where your Ouse key 😂

Matta nah we'rey

😂😂😂

Na trap smarter 😂😂
