Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Matta don outfra DJ chicken
24,184 Aufrufe โข vor 11 Tagen โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

Guy Matta no fit ever reach dj chicken ๐ญ๐

Na lie jhor

@mayor_twitch Matte Dey set camera act, Chicken no Dey create content. na people Dey video him fra moment.

@Esmart26 Bro thank you ๐

Matta Fra nah content. Dem born Fra with Omo Afusatu nih. But Matta self gain our heart fr. Oluwo Egba nah ein mentor self โค๏ธ๐ซณ๐พ๐ซณ๐พ

Chicken wey Dey do madness tour from state to state ? ๐

Matta na content fra , aare na joy giver naturally

Oufra chicken? Person wey Dey do contentโฆChicken no need set camera

Walai nha lie Isikeli omo Silifatu no dey repeat fra nha straight from coven ,Are ika ,oluwo egba for reason

Chicken don script fra for your face before?

E be like say dis one is new to dis internet lol ๐โฆ. Make Matta go snap go see chicken sounds and videos

He canโtโฆ Dj Chicken contents are not always scripted, heโs mentally unstable for real. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Matta no fra anything He still dey learn Nothing really crazy about him na only noise and curse I find him boring You wan dey wyn dj chicken ni Person wey use a whole year trend straight When Matta start?

This one na planned fra.

As una dey rage bait chicken dey vex me ๐ก

Dj chicken no dey film him fra. Be like say them just buy you phone last year. Dude get three cars for police station.

@Hey_shomodray Bruhhh nah content matta dey do he no bad reach chicken at alll

Dem no born am

Noo chicken nah in fraa pass ooo ๐

this is content..DJ chicken na madman guy

Na content be this one no be fra

dey play nah lie

Madnโฌss is now habit to make money in nigeria

Werey chicken be like content creator for your face? Na my GOAT be that. Osinwin ni chicken

This one na content na ๐๐

Matta can never outFra dj chicken

But? Is this life?

This one Dey force am

Matta kor Bata niโฆe dey learn ๐

@Iam_Cleric_TTP Na chicken gangan be FRA

Mtchewww

Na content matta day do Dj chicken ๐ญ๐๐ for real life

This thing no even funny

Camera fra no be fra ..na abosi this Matta good

You dey compare natural fra with content fra guy

I go bend

Omo I love matta oo but chicken go far Ogbeni go look record ๐
รhnliche Videos
Can we all agree say na only Geh Geh fit outFRA DJ Chicken? ๐
Yizzฮณ
99,261 Aufrufe โข vor 3 Tagen
Sensitive content
DJ chicken don buy market o ๐ญ๐๐ง๐ปโโ๏ธโโก๏ธ
Oyindamola๐
168,944 Aufrufe โข vor 1 Jahr

