正在加载视频...

视频加载失败

24,184 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)

37 条评论

Adeleke 的头像
Adeleke11 天前

Guy Matta no fit ever reach dj chicken 😭😂

𝔼𝕤𝕞𝕒𝕣𝕥😎 的头像
𝔼𝕤𝕞𝕒𝕣𝕥😎11 天前

Na lie jhor

MR Shally 的头像
MR Shally11 天前

@mayor_twitch Matte Dey set camera act, Chicken no Dey create content. na people Dey video him fra moment.

Adeleke 的头像
Adeleke11 天前

@Esmart26 Bro thank you 😂

argue🫳🏾with🫳🏾fact🫳🏾. 的头像
argue🫳🏾with🫳🏾fact🫳🏾.11 天前

Matta Fra nah content. Dem born Fra with Omo Afusatu nih. But Matta self gain our heart fr. Oluwo Egba nah ein mentor self ❤️🫳🏾🫳🏾

SOLO 的头像
SOLO11 天前

Chicken wey Dey do madness tour from state to state ? 😂

time_tells 的头像
time_tells11 天前

Matta na content fra , aare na joy giver naturally

OLUWADAMILARE 的头像
OLUWADAMILARE11 天前

Oufra chicken? Person wey Dey do content…Chicken no need set camera

Abiola 的头像
Abiola11 天前

Walai nha lie Isikeli omo Silifatu no dey repeat fra nha straight from coven ,Are ika ,oluwo egba for reason

MR NOFILTER🦅 的头像
MR NOFILTER🦅11 天前

Chicken don script fra for your face before?

Abiodun 的头像
Abiodun11 天前

E be like say dis one is new to dis internet lol 😂…. Make Matta go snap go see chicken sounds and videos

🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰 的头像
🍷🏖OLATUNDE DAPO (MOE)✈️💰11 天前

He can’t… Dj Chicken contents are not always scripted, he’s mentally unstable for real. 🤣🤣🤣

GbolaKingz👑 的头像
GbolaKingz👑11 天前

Matta no fra anything He still dey learn Nothing really crazy about him na only noise and curse I find him boring You wan dey wyn dj chicken ni Person wey use a whole year trend straight When Matta start?

𝗤ᴜɪᴇᴛ ꜱ†ᴏʀᴍ 🤬🌪️ 的头像
𝗤ᴜɪᴇᴛ ꜱ†ᴏʀᴍ 🤬🌪️11 天前

This one na planned fra.

schoolprince 的头像
schoolprince11 天前

As una dey rage bait chicken dey vex me 😡

MAN_LIKE_FATHER 的头像
MAN_LIKE_FATHER11 天前

Dj chicken no dey film him fra. Be like say them just buy you phone last year. Dude get three cars for police station.

Abdullah 的头像
Abdullah11 天前

@Hey_shomodray Bruhhh nah content matta dey do he no bad reach chicken at alll

Pharruqq 的头像
Pharruqq11 天前

Dem no born am

pæblœ 的头像
pæblœ11 天前

Noo chicken nah in fraa pass ooo 😂

Odds Hunter🏹 的头像
Odds Hunter🏹11 天前

this is content..DJ chicken na madman guy

Ajibola 的头像
Ajibola11 天前

Na content be this one no be fra

.szvft 的头像
.szvft11 天前

dey play nah lie

seventy 的头像
seventy11 天前

Madn€ss is now habit to make money in nigeria

Alaye 的头像
Alaye11 天前

Werey chicken be like content creator for your face? Na my GOAT be that. Osinwin ni chicken

ADEBOWALE🤍5️⃣ 的头像
ADEBOWALE🤍5️⃣11 天前

This one na content na 😂😂

🪂 的头像
🪂11 天前

Matta can never outFra dj chicken

Ibn Mūsā 的头像
Ibn Mūsā11 天前

But? Is this life?

Abu Quadri 的头像
Abu Quadri11 天前

This one Dey force am

O S C A R 的头像
O S C A R10 天前

Matta kor Bata ni…e dey learn 😏

Abdul_Wahab 的头像
Abdul_Wahab11 天前

@Iam_Cleric_TTP Na chicken gangan be FRA

OLUWASEUN 的头像
OLUWASEUN11 天前

Mtchewww

Since1805 的头像
Since180511 天前

Na content matta day do Dj chicken 𝑭𝒓𝒂 for real life

eazi 的头像
eazi11 天前

This thing no even funny

hayor 的头像
hayor11 天前

Camera fra no be fra ..na abosi this Matta good

Sabi Boy 💫 的头像
Sabi Boy 💫11 天前

You dey compare natural fra with content fra guy

Michael📊📈 的头像
Michael📊📈11 天前

I go bend

Kale kale 的头像
Kale kale11 天前

Omo I love matta oo but chicken go far Ogbeni go look record 😂

相关视频