Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Matta no get good mouth 😭
Комментарии: 17

Haaaa!!! Is this her story true, na slavery be dis oh

I don’t know who keeps persuading these ladies to travel out of the country to Arab countries.

Him don tell her wetin she wan hear

Them get money die no mind her then Dey collect 300k to 400k a month I get person way Dey work there

Tani fans werey 😂😂

Omor! People dey suffer for outside the country ooo

But why you go get your friend gf number?😒

The girl dey lie if she can pay 2.5m in 5 month so that means she needs to get save of like 10m

Omoh you dey go travel out of the country on credit go hustle. With kind wahala be that .

She guide she just wan feel as if she no dey make money. Once they refund the money they owe back. Na millions in naira dey inside her aza. But not all of them get luck sha

We should be helping these type of people @abikedabiri @NigeriaEmbassy

oko ni main problem

Brain rot content.

Tani fans were got me rolling on the flaw

@Frahndahmceey01

Tani fans werey

@Dharmylahre see your pikin
Похожие видео
Portable replies Zlatan…..this werey mouth no good 😭💔
Oyindamola🙄
117,726 просмотров • 8 месяцев назад
