Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mavo alleged jab at Davido 🤝
Комментарии: 31

God go punish you and Slovido 😭😭😭

@davido e no go better for you

I remember when Wizkid had issues with the Fela Kuti family and Davido suddenly used Fela’s sound. Why didn’t you post about that too? Delusional imbecile 😂😂😂

Where’s was this energy when Davrel and Carter Efe was constantly disrespecting Wiz ? Niqqa you were bought because you are cheap 😂

Buju did that and still doing well lol 😂 Grow up dude

Pride goes before a fall If he think say na lie make he ask wizkid

Make he ask fido 😂

Go sleep make Una go stream Slovido shuooor 🤣

E no go better for u and davido! Oloshi

Mavo go learn in a very hard way 🤝

Wetin dey do dis mumu?😂😂 Which nonsense smoke?😂

I used to fvck with you a lot but you messed up big time..

Bro this is not the era where the big 3 dictate shit bro we the new gen run this P it’s either the Ogs get on board or chill cause we are creating a fresh fan base who aren’t even loyal to the big 3 so just chill nothing is happening RELAX BOY

You Dey crazy

The boy want clout 😂

Lol you never see anything. Them go disrespect Davido till thy kingdom end bcos he and his fans doesn’t respect themselves. You can’t force someone to respect or like you.

This guy is just so foolish. Is buju not doing well

Ask other artist as per ?😆nor go stream ouna album na internet gangster ouna wan dy claim even davido dy hide anytime wizzy post everybody know their mate and davido jab am first so you expect him to kiss ass like you 😆go down there jor ..No 1 🔥

Guy na only anything negative u Dey talk abt or make u try bring fight all the time..Na only u davido give platform we self we b 30bg post abt davido shows or other things for days na Davrel or Wizkid nd Mavo. ha ha wetin happen uself rest na fight fight things just full ur head

The guy mumu

Wetin you wan do for ham? Sit down set phone Dey yarn dust 😭, omo I gats vote for the next election 😭. You wan beef person wey get pass you.

I've seen why fireboy blocked you Sha.😭 Nigga talks too much. You people like pushing agenda on this space!

Make move no go whine SLOVIDO😹

God take you and punish slovido.

I watched this guy transform from a neutral music content creator to davido personal ekpon sucker🤧😭😂💔

Be like say dis guy don get sweaty for brain

na why you run go make video?? you daft ooo

But davrel can throw jab at wiz and be fine ?

U wey Dey payroll na hin I wan take serious?

As Davido take mumu na so him fans sef mumu see one of the mumu for here 😂😂😂

Omo u be fool and just dick rider go get a real job
