正在加载视频...
视频加载失败
🚨MAVO NEW SNIPPET — “E DEY BREAK” Hows it Sounding ??
33 条评论

Una go later tell am the truth when una ready

Deaf people no know wetin God do for them this period

Ahhhhh

Honestly mavo is really coming with a unique style, sound and pattern, Omo see how chill the song is, coupled with the fact that it's still groovy and danceable. ❤️

the beat taps but it’s repetitive atp.

Na wetin remain for industry be this?

Mavo try change pattern now , This is mid .

This boy actually needs to be arrested for Afrobeats to be saved.

Mavo new song on the way ke

Na the bur bur be this

Please nau 🙏🏾 You guys are just pushing afrobeats down the drain

If Mavo wins grammy award before Davido, e go pain me oh 😭😭

Terrible I heard a south africa vocal at the back ground and the beat No wonder tyla keeps winning in afro beats too🙃🙃🙃

This one just calm dey sing nonsense 💔

I no know who dey repeat sound pass between you and fola

No be aura salad be this?

Na burti you no worry yourself

The thing is that all of you go criticize Mavo for all the comment sections. When the song drop e go do #1. Who come dey listen to am?

Some artists are pushing the genre forward while others are trying to drag it backward. smh

Look at music we’re making in Nigeria. Tinubu is killing this country fam

Better than olamide and fireboy 🔥🔥😘

shallipopi needs to close the portal right now

Check this

😭tyla rn

Check this also

Jidenna no fit do pass kilogbede K way there jor🔥

Wetting this boy de sing Abg 😭😭😭😭 go school go do science jee je

see burti🔥

The same Afrobeat wizkid and seun dey fight for Aura salad won spoil am 😂🤦🏿♂️

omo… my head dey heavy me 😭

Once nah Mavo leave am for me

Na song be this?😭😭😭

Shebi Fola still get good lyrics Wetin this one get 😂😂



