Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨MAVO NEW SNIPPET Hows it Sounding??
172,975 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

It’s not a new song. The name is “ice cream” and it’s on SoundCloud

I bet 10M THIS SONG IS THE NEXT TUMO WETO 🎖️🔊🔥

forget say the leak dey soundcloud if it drops it’s top.. 🔝

it’s not new. na wetin we de jam for sound cloud since.

This guy will bring disgrace to Afrobeat 🤦🏾♂️😭

@drexyrn Mavo don replace Rema Una papa boy too good 🔥🦅👏

i don chop this song taya for soundcloud

Song weh I don dey chop for SoundCloud over 4 months now

something wey we don chop tire for soundcloud

how new swag sounds likes

Why are y’all enabling this mid?? Aren’t u guys tired of hearing songs like these?

new? we don dey on am since for here

Wiz go senfd dj itunes enter him dm like that

shayo dey make anita talk.. talk..

My Goat 😍

Wetin we Dey chop for SoundCloud lol

Sounds good

ibinaboooooooo 😭😭😭😭😭😭😭😭

The beat is so catchy I love it

@Dhavidote Make Una cancel this boy na Before it’s too late and BET stop Dey invite Nigeria artist Abi Grammy restrict Nigeria from submitting request

If you no release am no be me you dey do sha

This one na straight jam✌🏻

@olayinka955874 Good music

Jidenna no fit do pass Kilogbede Kai!!☄️🔥

Finally oooo

my goatttt

He should add a new verse or feature someone We don hear the same song tire on SoundCloud

@ko53201 Dope

@bevshmoney Locomotive ..he too get motion

Jesus mehn

Sounding like a hit 😂

@Themayorofbi After listening to iceman, afrobeats I’m so sorry




