Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mavo no fine keh…. See fresh haircut 🥹💇♂️✨
253,277 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

See say as he raise head up, they run cut the camera😭

Na lie oooo

This land size wey dey in head go expensive for lekki

If you dey look am from sideways na fine guy, but from front?? Kilomene?? 😂😂

Kilomene the most nonchalant person in the world 😂

This guy ugly gan 😭

See him front head like Lexus wen dem upgrade 😂

Kilo mene😌😂😂

If na another person, them go video the face join😭

Make una try de talk truth na 🤧

Kilomene 😂😂

Nawa🤣🤣🤣🤣🤣

Fine kilo

See as dem rush cut the video as hin face wan show 😂😂😂😂 Make main character no spoil video 😂

This guy should reduce his igbo intake... He should learn from TG Omori

Kilomene 😂

😭

Nothing concern Oyin with new original content

Him too fine

Him dey hide face

Bro na just nature, make una just forget about him look and enjoy him music, bro is just trying to have good time like every other artist out there, Na wa!

Na from up like that e fine… if camera shift em beauty go de biased 🥴

Mavo really cleaned up nicely. That fresh haircut dey suit him well, man looking sharp.

Fresh haircut papa, see iron face wey don break

You know what you’re doing, and it’s not cool.

MegaMind😭😭😭

Face long like maths set 😩

Kilomene

Kilomene😂😂😭😭💀💀💀💀

Stop it now, hair style is different from facial looks

Kilomene mene mene fine bobo 🤣

Una too de whyne person for here 😂 We love mavo ❤️

This guy is too gorgeous
