Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

38,568 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von @Reincarnated♋️♓️
@Reincarnated♋️♓️vor 4 Monaten

These ones na Hausa by heritage, them nor day enter mosque 🕌

Profilbild von Elena😒
Elena😒vor 4 Monaten

Them know say I be para para aboki nah aboki Elon father😂🙂🙂

Profilbild von Pathfinder
Pathfindervor 4 Monaten

Walai dem no be Hausa 😂

Profilbild von Olulere Blessing
Olulere Blessingvor 4 Monaten

All this one nah Yoruba Hausa ooo😂😂😂

Profilbild von F𝚒𝚁𝚎𝖥𝙻𝚈🔥🪰
F𝚒𝚁𝚎𝖥𝙻𝚈🔥🪰vor 4 Monaten

These guys can never be aboki boys. Na Benin boys be this

Profilbild von kelvinx royalty
kelvinx royaltyvor 4 Monaten

The one wey wear pink cap and dark glasses nor be Hausa oh. I know am for TikTok “ ugly Perry” . Na Benin boy. This na just content.

Profilbild von KONAMI PIKIN🤓🎮
KONAMI PIKIN🤓🎮vor 4 Monaten

Make Una carry una self go tiktok Here no be play ground

Profilbild von Moe🍓💜
Moe🍓💜vor 4 Monaten

Hausa day fine pass Molla but na Aboki w%rst

Profilbild von Jack of all trades
Jack of all tradesvor 4 Monaten

How is these fine guys Hausa kwanu now

Profilbild von Aniekeme Christopher
Aniekeme Christophervor 4 Monaten

Them thing say na TikTok be this!?

Profilbild von kim🔥
kim🔥vor 4 Monaten

Make I hear say na Hausa be this that third guy na former street boy wey go hk

Profilbild von Zaks
Zaksvor 4 Monaten

Which one of them is hausa exactly? Cos none of them is a northerner for sure!

Profilbild von Mr. Tomide
Mr. Tomidevor 4 Monaten

Lol. These are not the average hausa boys 😂

Profilbild von QF Radar
QF Radarvor 4 Monaten

So this type of hausa boys dey?

Profilbild von Ogbafai 😇
Ogbafai 😇vor 4 Monaten

So Una Dey bend down like woman piss wash d???

Profilbild von bishOP
bishOPvor 4 Monaten

Wahlia the first guy nor fine

Profilbild von P.A.B.L.O
P.A.B.L.Ovor 4 Monaten

Dey play Wetin do about wey dey sell suya

Profilbild von Mox
Moxvor 4 Monaten

Give me suya 1500 jare

Profilbild von Engr Mekus..
Engr Mekus..vor 4 Monaten

Some Hausa boys done like crazy But almost 90% of them are very dirty. Please before you come to argue with me check very well oooo. Almost 90 percent of them smells like cow urine.

Profilbild von Sao🍀
Sao🍀vor 4 Monaten

Them look like TMNT

Profilbild von iBleedPalmwine🇧🇪
iBleedPalmwine🇧🇪vor 4 Monaten

Delta boys def

Profilbild von Udokuzy
Udokuzyvor 4 Monaten

Gay vibe

Profilbild von lapusco
lapuscovor 4 Monaten

99percent are not fine

Profilbild von Adam LÀŁŁÀŃÀ
Adam LÀŁŁÀŃÀvor 4 Monaten

Nah why bike scars for my area So nah here u dey

Profilbild von Olunna Chukwujioke
Olunna Chukwujiokevor 4 Monaten

these ones nah aboki like this?

Profilbild von Olarotimi Oladeji Crown
Olarotimi Oladeji Crownvor 4 Monaten

Na Martin be Hausa 😂💔

Profilbild von YBS_LIMITED
YBS_LIMITEDvor 4 Monaten

Hausa boys kee

Profilbild von Adenike 🧕🏽
Adenike 🧕🏽vor 4 Monaten

This fine boy too na Hausa ?

Profilbild von tekenaprecious
tekenapreciousvor 4 Monaten

No need to remove the filter, we don already catch 2 uglys 😂😂😂😂 not to talk of when the filter come off

Profilbild von TROUBLËMÆKÊR🌚✌🏿☮️🖤☠️🔫
TROUBLËMÆKÊR🌚✌🏿☮️🖤☠️🔫vor 4 Monaten

Hause no dey drip na 😭 Weytin do jalamiya or damas

Profilbild von Abdul Bakwai
Abdul Bakwaivor 4 Monaten

None is the is Hausa

Ähnliche Videos