Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨MAVO NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
106,224 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

The beat actually saving the rubbish he’s saying still hard tho

Baba mi u don sing this one before na 😑

You wey post am, how e take sound for your ear?

Him wan try recreate chanel by blackbonez 😹

@bigwiziii Y cee no see this call olodo but na peller be olodo 😂 We to mumu for this country

let’s get to business let’s talk!

Kilolo no starve us with this jam for long abeg

Mavo has come to save us from music world

🔥

No more way for poor people

Na Eko Atlantic Una kon edit sharp lik this

Stop scrolling. Start building.

Which kind rubbish be all these Na wizkid I blame

Him lyrics dey like Wizkid own 😂

??

Dis song tap? abi i don madd 😒

Na only lets talk I dey hear Rubbish

I’m fucking with his sound mehn. Takes me back to secondary school days of flow sick

No bad song lol He's good 😂👏

This one just the rewarm the go😂

BÓSHÓ SNIPPET DROPS JULY 17 @kessy_ken

afro-rubblsh tr@sh, gbavo is already in his No-Hit Era ... siri play ogbafia dey for ground by dammy krane

Jam

Olodo uprising

Sounding Mavo🔥

let’s get to 🐝ness, let’s 🗣️

I don’t know what category we go even class this guy Afro fusion ni Abi Afro fufu

Save us from flopido abeg😂

Keep it

Bizzy

Na the mavo i like be this

New trash 🗑️

Gbedu 🔥🔥🔥




