Loading video...
Video Failed to Load
Max went to the max ๐ญ๐ Whoever started this trend deserves an award.
57,890 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
44 Comments

Undertaker done do stone code smark down. Rock and Triple H done run ๐โโ๏ธ

๐๐๐คฃ

Abeg dey tag me for any war like this. Even If I done sleep tag me. I go pause whatever I Dey do for dream world come drop comment

I don hear you๐

Max really went to the brim. He took the matter to pro max . Damn

๐๐คฃ

Aura for aura๐

Bazuka for Bazuka๐

Yes oo๐

Oha for oha!๐

Egusi for Egusi๐

Max said "Hold my beer ๐บ" ๐

๐ญ๐๐คฃ

I agree it's too much... But the truth is bitter

Like! My bro I want to get married too o ! Cos I no know why max go go so hard like this abeg! ๐

It all started with one legendary tweet

Aura for Aura

That your laughter fit wake dead man ๐

MAXimum damage๐

Zero joy๐ฅฑ๐คค

Aswaer๐๐

That one there was a violation ๐ฅถ๐

Donโt bring a knife to a gun fight.

Max carry plank come play after round one๐๐๐๐๐๐

Person name na HIGHEST. you de expect am to give small.

Max took it to max๐

Elijah Mickelson vs klaus Mickelson

Thank God say my babe dey business X na me dey here dey laugh una ๐ญ๐คฃ๐

Aura for aura

@elbethelking Settle at 32 got me ๐๐

Una Dey shake tables oh

Person deh bear name for a reason

๐ I want get M too

Yes maximum vawulence must be applied

Max carry gun come fist fight

Ur laff ehhh๐

If una fight finish una go still attend my wedding๐คญ๐

Let the pressure increase ๐

Max no gree ๐๐

Shake ๐ซจ it to the max ๐

To the MAX!!!!!! ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Max really maxed out his anger๐ ๐

Thank God say my babe dey business X na me dey here dey laugh una ๐ญ๐คฃ๐

There are too many unhappy people on X
Related Videos
Whoever edited this video deserves an award ๐
Lion of the Mountain๎จ
21,614 views โข 5 months ago
Whoever invented this deserves an award ๐๐ป๐๐ป
๐Mide๐
1,182,918 views โข 2 months ago

