Loading video...
Video Failed to Load
May God not allow us have useless friends ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
254,245 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

You go just dey think about your life..one funny video go burst out from nowhere

The shock from this play fit k!ll person ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐๐๐ I been just dey vex dey think about my life. Just got here now and burst into laughing. Suddenly laugh tear my face. Thank you Brotherly

How you go gather principalities call them friends? ๐คฃ

Omoh I fit kee person pikin

@doris8887 Men av no sense ๐ ๐

This reminds me of red night in secondary school.. they do the most harmful thing .

Never skip Arab prank ๐

Men are a very crazy bunch ๐๐๐๐๐

If your circle of friends no dey like this, ena no dey enjoy friendship

Na this kind true friendship I dey find ๐

Baba go think say na war outbreak lol ๐

@Abubakarbbt Make them come do am for your birthday.

Bro still haven't revocover till date

If I follow Una waka again make I die ๐๐

Them don rage bait werey him think say world war 3 don start ๐๐๐

Boys will always be boys no matter the age bracket. Man must have woken up and thought ballistic missile attack imminent. Only if he knew the stupid friends he had ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

๐๐๐๐

Amen ๐๐ฟ๐คฒ

@fridayjoexmoore Amen ๐๐๐

Never skip Arab prank Those people na something else

God! This Arabic guys are something else! Tf! ๐๐๐๐

@vickyovez Entertaining friends btw ๐

Amen ๐๐

You don't need enemies if you have this kind of friends lol ๐๐

ARAB USELESS WITH PRANKS OOO ๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐

Amen

๐๐๐

๐๐๐๐

Lmao ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Emi e ti fe boh ๐๐๐

They don't comot 9 life for him body

Arab videos ๐๐

They nearly gave him a heart attack ๐๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
God have mercy upon us, si mchezo ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
JuaCali
150,591 views โข 1 year ago
