Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
May God not allow us have useless friends 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😁😁
252,383 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

You go just dey think about your life..one funny video go burst out from nowhere

The shock from this play fit k!ll person 😭😭

😂😂😂😂😂😂 I been just dey vex dey think about my life. Just got here now and burst into laughing. Suddenly laugh tear my face. Thank you Brotherly

How you go gather principalities call them friends? 🤣

Omoh I fit kee person pikin

@doris8887 Men av no sense 😂 😂

This reminds me of red night in secondary school.. they do the most harmful thing .

Never skip Arab prank 😂

Men are a very crazy bunch 😂😂😂😂😂

If your circle of friends no dey like this, ena no dey enjoy friendship

Na this kind true friendship I dey find 😂

Baba go think say na war outbreak lol 😂

@Abubakarbbt Make them come do am for your birthday.

Bro still haven't revocover till date

If I follow Una waka again make I die 😂😂

Them don rage bait werey him think say world war 3 don start 😂😂😂

Boys will always be boys no matter the age bracket. Man must have woken up and thought ballistic missile attack imminent. Only if he knew the stupid friends he had 😭😭😂😂😂😂

😂😂😂😂

Amen 🙏🏿🤲

@fridayjoexmoore Amen 😂😂💀

Never skip Arab prank Those people na something else

God! This Arabic guys are something else! Tf! 😂😂😂😂

@vickyovez Entertaining friends btw 😆

Amen 😂😂

You don't need enemies if you have this kind of friends lol 😂😆

ARAB USELESS WITH PRANKS OOO 🤣😂🤣🤣🤣😂😂😂😂

Amen

😂😂😂

😂😂😂😂

Lmao 😂

🤣🤣🤣

Emi e ti fe boh 😂😂😂

They don't comot 9 life for him body

Arab videos 😂😂

They nearly gave him a heart attack 😂😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
God have mercy upon us, si mchezo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
JuaCali
150,591 görüntüleme • 1 yıl önce
