Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mayorkun performing at a wedding ceremony.
Комментарии: 10

Eneh1 год назад
Interesting indeed

HustleTV1 год назад
Na wedding e Dey perform now… this guy for still dey with Davido

Bless Me1 год назад
Mayorkun still dey this country 😳

Tọbílobá ➰1 год назад
I'm not even seeing their faces

Prince1 год назад
Dem say in no dey get show again

Peré LEXXIE1 год назад
Ed Sheeran to perform in mine 🥲

AbidoShaker1 год назад
Na wedding shows Mayor of Lagos dey collect now?

Iam_djpfame1 год назад
See how them respect themselves day vibe e go be rich men pikin dem

Roam Gosip1 год назад
It has been a long time I last saw this guy

Cllytrades1 год назад
@cllytrades
