正在加载视频...
视频加载失败
Mayorkun really think say this line burst brain o
30,727 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

I’m not even mad at you at all 😂😂😂 From the bottom of my heart, no anger at all 😂

Four cube I don’t care if you’re a star

But you all were celebrating “your body na meat pie” 🤣🤣🤣🤣

And you sef be artist o. Who go stream your song like this ??

He did something, its a play on words. na you be olodo.

The maggi and knorr reference bang sha

It’s called a word play and it doesn’t have to make any literal sense, you would know this if you’re bright

Jaia free mayorkun abeg😂🤣..na only him never bant wiz before and wiz also love am

Me sef I like mayor but the game is the game😂

Mayorkun don reply you, hope u're happy

This guy too be artiste o You don blow finish 😃

Sometimes you need to stfu

To be honest the line is banger; it means, the girl is so sweet, and we all know how important Maggi is inside soup which means he dey refer to Maggi knor, aside that knor knor means mental; as the girl sweet him fit craze

Maggi knorr now At least, him and Fola made the song sweet

Mumu man no face your reckless life

After everything you still see views. You wan use another man get motion. You feel say na to spam “I no fit run from you nana(x100)” na him be lyrics? No go learn welding

But you sef Dey sing oo

You Dey mock person wey fit rise ur music career keh?

Swears

See how lame you sound

Ur life don spoil because maggot don eat ur brain that's what they call word play

No go unfat make your brain see space balance, with your chick like Pig mouth.

Everybody with their own problems, if e no burst your head no be him fault ejeh..

Una go just chop plenty fufu come de talk about people hard work nah waw

The thing funny me as I see am yesterday

You de your house de insult person wey big pass you! Number 1 song and you have nothing to your name yet, you no de shame

You be fool sha
