Loading video...
Video Failed to Load
Meanwhile....
678,656 views • 1 year ago •via X (Twitter)
34 Comments

Chinese man dun resemble Igbo man. I love it 🤣🤣🤣

He is a very smart husband, this is a must for a happy marriage. 😂

I love how our sister has hijacked his mumu button 🤣. The fact that he’s now a mumu for life excites me.

Nigerian women are generally aggressive, abusive and unruly. What level of razzness is this?

You wan break em head? Na wa oh

He dey sound like who dey speak English and Chinese in one word 😭😂

Call it love, but all I see is an abusive woman.

Beautiful children. God bless them!

Juju is real🤣

Sure igbo woman don handle Jet li him don dey resemble Peter Obi

What’s happening here Is he a Chinese man?

Abeg make Una rest joor So person no fit love person again BCOS him na Asian Omo make Una no forget say love strong pass juju sha Normally if no be racial and tribalism matter who go c African and hanspanic come dey think say something fishy dey involve omo love still speak

No DNA needed ❤️

Carry African mentality to pressure a poor Chinese man😢

Wahala

She wan wound am 😂

E get as two people go fuck them go start to resemble

See love chai … how couples look alike is still what amazes me

Na why she open him yansh for camera

That think pain that man oo,sister be calming down oo

the man dey avoid billing

Beautiful daughters I'm sure he has another family in asia

She bullies that man outside the camera. You could see it in the man's reaction after she threw the fan back at him. She is aggressive...

Hybrid 😂

Show some respect to your husband 🙏🏻

Asian dude with a huge W

Man dey suffer oooh.

Igbo-looking Chinese man. I love this 😍😂

Una too do ooo ah ah, you don run go marry Chinese man 😂🤦♂️

abeg so no body see hin yansh as he enter bathroom 😂😂

See de way werey de laugh😂

The guy dey cry 😀

I bet you na only that chinco man fit tolerate this woman character. Her supposed jokes says alot bout her

Otilor far far 😂
