Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mental Maths! 🔥🔥🔥 Your brain no go sharp keh? 😂🔥
10 Kommentare

.vor 2 Jahren
E no go better for my school

LIAGIBA🗣vor 2 Jahren
I couldn’t return 5 to where it belongs o🥲

Swit🍬 Gaming 🎮vor 2 Jahren
E never begin dey Find x .

Veek 𝕏vor 2 Jahren
School for AI students 😂

AkanbiTheTailorvor 2 Jahren
Omo these boys gat me thinking they laced their brain with some enhancement chip.....they're just too good

Vom MO.Rottweiler 🐾vor 2 Jahren
I no sure say na school we go o! 😭

Falobi Twinsvor 2 Jahren
I don lost for plus 2😂

ÇÃĘŚÅR💎🎲🇳🇬🇨🇭🇬🇧vor 2 Jahren
Abeg wat is return 2 is it plus or minus

Omodaravor 2 Jahren
@Nonso_opinion All this one no fit buy AMG

Abdul-Muizz (Realtor)vor 2 Jahren
@PrinceAbbeydex Omo Wtin do ‘borrow 1 from 9 reminder 8’ abi how we dy talk am 😂😂
