Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Secondary school reunion for Zanzibar keh 😂🔥

53,958 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Awesome babe
Awesome babevor 1 Monat

For reunion wey garri yellow and ogbono soup no go dey 😩😩😩

Profilbild von Chris Madu
Chris Maduvor 1 Monat

@Nahme_King This guy don old! Gbongbonlo ciga is not for the young at all

Profilbild von living- Trinity
living- Trinityvor 1 Monat

Na big Oma tell them make they carry am go Abuja

Profilbild von Kenneth
Kennethvor 1 Monat

Ewoo dam wan taste my poverty status😂😂

Profilbild von King_Ginee 🫆
King_Ginee 🫆vor 1 Monat

I believe reunions should be done in the school, do a project there, and the contributions should be done freely... so as to accommodate everyone

Profilbild von Awesome babe
Awesome babevor 1 Monat

And na "big Oma" suggest the idea ooh! 😩😩😩

Profilbild von Nyash Is Life
Nyash Is Lifevor 1 Monat

Na Zanzibar we go school? Weytin do school hall?

Profilbild von juud
juudvor 1 Monat

Dem wan naked you for outside.

Profilbild von Abiola Esq.
Abiola Esq.vor 1 Monat

What is happening???🤣🤣🤣

Profilbild von ONLYGODISKING
ONLYGODISKINGvor 1 Monat

Ask them o, school wey we bn dey spend only 3H for TP to and fro that year, e reach reunion them say make I spend 4-500k on flight alone, I never talk of accommodation and other things wey suppose follow o. Them wan naked person for outside.

Profilbild von OLUMIDE
OLUMIDEvor 1 Monat

Na to spice am up No vex 😂

Profilbild von ManLikeGaga
ManLikeGagavor 1 Monat

Finally somebody don talk

Profilbild von ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸
ÖGBÖKÏJÄH👑🎭🇺🇸vor 1 Monat

Omor😩😂 I wonder ooh which one una come dey add Abuja for the talk na,Abi I follow una dey do who get and who no get money pass......

Profilbild von Davidson Duma
Davidson Dumavor 1 Monat

Omo I tire oo weting do our school class room

Profilbild von Awunjia Daquine
Awunjia Daquinevor 1 Monat

this guy 🤣...how the matter come vex u again like this 😂

Profilbild von thee. adanna 🌸🌸
thee. adanna 🌸🌸vor 1 Monat

Fanta stop this thing nau😂😂😂😂

Profilbild von Alwell Sno
Alwell Snovor 1 Monat

Na Latvia Dem Carry Our Own Go😂💔

Profilbild von Wready Writer 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🇦🇺🇨🇦
Wready Writer 🇳🇬🇺🇸🇬🇧🇦🇺🇨🇦vor 1 Monat

@AdaNosegbe get in here....😆 we are going to Zanzibar from Qatar 🤣🤣

Profilbild von ☛J̷Ø₦Ï☚ ™ ⚫⚪ 🌟
☛J̷Ø₦Ï☚ ™ ⚫⚪ 🌟vor 1 Monat

😂😂😂😂 What's happening?

Profilbild von TheBeardedPainter🧚‍♂️
TheBeardedPainter🧚‍♂️vor 1 Monat

Because Big Oma and her friends get sponsor them wan do you dirty

Profilbild von Baybii_ Richie
Baybii_ Richievor 1 Monat

No be lie na 😂

Profilbild von OKOSISI🪔
OKOSISI🪔vor 1 Monat

@sasuke_devv na so you dey do, because what do you mean Cancun, Mexico?

Profilbild von Wisdom Matthew
Wisdom Matthewvor 1 Monat

Damburuba😂😂🤣🤣🤣Damburuba😂😂🤣🤣🤣

Profilbild von Stanley
Stanleyvor 1 Monat

😂😂

Profilbild von @OluFX
@OluFXvor 1 Monat

Lol..

Profilbild von INDUSTRY MACHINE
INDUSTRY MACHINEvor 1 Monat

Work go don kell ur lawyer 😭😭🤣🤣 U don sue everybody finish

Profilbild von KADEX
KADEXvor 1 Monat

Poverty no good Ajeh🤣🤣

Profilbild von Nana Yaw 🇳🇬🇬🇭
Nana Yaw 🇳🇬🇬🇭vor 1 Monat

@IjPhaul

Profilbild von Ransome
Ransomevor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von Leandro
Leandrovor 1 Monat

😂😂😂so body say how

Profilbild von Michael Ikechukwu🕊️
Michael Ikechukwu🕊️vor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von TRENCHESBLOG1
TRENCHESBLOG1vor 1 Monat

You fit go by bus no panic !. 🤭

Profilbild von GL€
GL€vor 1 Monat

Na big oma cause am 😂😂

Ähnliche Videos