Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Michael Carrick must win against Chelsea
11,191 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

My baby we no dey win anything.. Carrick can't win any of our next five matches..mark ma words

Must win

E reach to beg 😭. I can’t stand chelshit bantering me 🤲

We will beat you at Stamford Bridge

If he nor con win nko ?

How far no b my mouth make we bet 100k Chelsea win…..,, draw share No Dey cap

See na so you da talk every of una march Caricature ballllllll 🤣😹

How na

Tee 😆😆😆😆

como and Bournemouth beat you that was not the height.....but Chelseaaaaa

I nor ft take L from Chelsea tye shame go too much 😒 🙏🙏

😂😂 na to rob Carrick house 🏠 after the house

Carrick should be honest for once #manutd #carrick #fernandes #mufc

Dey play 😜 as Carrick Dey face pressure so also Alonso.

😂 from threats to pleadings See wetin carrick dey do person

Where you go meet am for?😂

Simple win 👍

Where can you do it are you going to travel to London to see your coach I'm sorry my sweetheart take heart I love you my baby there's nothing you can do I still day you you're not going to win

you'll cry

you neva see anything... pray for draw.. you dey talk win

Don’t worry chelsea is saving his job

You suppose to be the next Manchester United manager by now... Gunners all the way 😂😂😂😂

Omo you day make noise oo

This ur jacket is so fine

As a man united fan I don't see man united winning against Chelsea. Chelsea is another team to watch for in the EPL. It plays greater football compared to united this season that the bitter truth

Make carrick lose to Chelsea fess

How can he win

If you win Chelsea make I die

😂😂😂
Ähnliche Videos
Michael Carrick cost us this game with silly substitutions
Teetalksunited
44,527 Aufrufe • vor 1 Monat

