Loading video...
Video Failed to Load
Michael Carrick’s love affair with Rashford must end now!
35,211 views • 3 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Do you know better than your coach 😂 Rash will play today and forever 😂

Na lie oo, if Michael Carrick had started the season we would have won the EPL 😂😂

Shebi Man U fans wan force Rashford ontop Barca head before😂😂. Rashford way dn finish

You seem a lil bit angry 🥹🥹🥹

This shout wey you dey shout everyday eh... Come have some Tom Tom

Y'all love throwing blames. Not everything is Rashford to be honest.

Wetin u for do am? U wey de Nigeria 🇳🇬😂

I Tell You Yesterday Say Today You Go Shout Oh See Na. You Too Fine Tk Dey Shout Every Week. If Manchester United Happen To You Go Mad 😡

Carrick , United wan take her life 😂😂. United fans go shout shout this season loose their voice

U don't know ball is rashford the only problem of our team

Cause this is not the Carrick I saw last season We all blame this guys before now it seems all this are the truth We are commercial club

Na this Rashford you wan make Barca buy by force? 😆 🤣 😂 😹 una dey craze big time.......oya enjoy um now

Tosin no kill yourself biko, Unah go still lose and draw more games. That's the rebuilding we are talking about, we were once there. Believe in Carrick and trust the process.. iree ooo!

You Dan start to dey scream ☕

How can you be talking to your Legend like that? RASHFOD is your most experienced attacker and apart from United fans we don’t mind Rashford starting every game for United😊

Carrick always play rashford AMEN

😂😂

Babe!!! You need to calm down at this moment 🙏🏿😭 Your health is paramount to me 🙄😜😜😜

Here you come again, I told you yesterday that you were bantering Arsenal and Chelsea but you won’t. Anyway, you get your joy from other clubs failure 🥲😆

Why are you still putting with due respect?

Man U fans week in and out complaining

Remember I told you to keep some energy for this match after your last match against Brighton….. Now again reserve some more energy after the international break….

Make Man Utd nor give this girl hypertension oo..lol 😂😂

Na the love go make them sack am and e go sweet me for body cos why Fulham go play us like upcoming footballers omor I weak make them nor start am for game again abeg

He should have stick with his last season lineup but no he won accomdate rashford

Your tears dey sweet me pass coke 😂

Tell him the truth

Una never see anything

Rashford get Carrick nudes

Welcome back

Arsenal bant Don finish headache don start again. 8-8=5


