Loading video...
Video Failed to Load
Mickey wey get anger issues. 😭😭🫠
27 Comments

Make pesin gimme location make I go do wetin dey my mind for am ......he go beg me taya 😂

hunger dey mend mickey guy 😭😭 God save that pikin, the slap fit send am off that ground 😭🤣

This one don pass Mickey,make we Kuku add Mickey Minaj

This mickey job nor easy ooh😩

I remember doing this mascot job in aba after my waec in 2009 it was a very funny experience 😁😁🤣🤣😂😂 ..

Person wey wan faint 😹

lol 😂

Them never pay mickey he balance

Mickey no be small oh 😭 That pikin just press the wrong button wey full the whole anger issues for one day.

That's not ok tho

O

Minie not Mickey

Wahala

Actually that's a Minnie mouse mascot not Mickey mouse but okay

Why dem Dey bully Mickey na! 😹

This is just a stupid post

This person na agbaya😭

Not mickey btw

😂😂😂

If that hand touch that boy. 😂😂

This one no come to play but to destroy

You know how much to rent costume

That’s Minnie

You wan whine Mickey wey never chop

Truth to be told, kids are annoying 😭

lol 😂

Onugbu way
Related Videos
Rage baiting your dog and now he has anger issues 💀😭
Puppies & Positivity
421,557 views • 8 months ago
