Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No wonder I get anger issues 😭😭😭
73,073 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Na this doctor know the kind garri wey he dey buy wey dey chop him own brain 🧠 no wonder he dey spill out nonsense

E be like say d man don first eat plenty gaari and it has destroyed his brain

As innocent and helpful as garri is, una still find crime to stain its name..... The only friend of the masses, o ga gan ooo

So garri works psychologically?? Well I can't refuse his ideas because not everyone drinks garri out of comfort, so anything you do out of inconvenient mostly come out of anger 😂

This is defamation, our very own garri? As how na? We are suing this man😂😂😂

Chad dey drink garri? But on the other hand ,it seems to be true oooo 😂😥

No wonder govt Dey give us rice That means they want good for us all 🤪😜🤣🤣😂🤣🤣

What if I add,groundnut and coconut with kuli kuli inside

Excessive consumption of poorly processed garri, particularly in people with inadequate iodine intake, may reduce iodine uptake by the thyroid gland. This can affect thyroid hormone production and lead to symptoms such as fatigue, poor concentration, and mood changes.

Werey said Garri don chop their brain 😆

No wonder my guy dey always vex sehu shagarri

Unrelated,Does shehu Shagarri have anger issues ?

Nothing wey you fit talk about garri and bread in this country to make people dislike those two. They are the only life savers since before independence

No wonder my guy tell me say I be fool 😭🤦🏾♂️😂Garri don don chop my brain.

Thunder want to remove that mouth that you’re using to say rubbish garri that save like then T-pain does 💔

Crazy people everywhere 🤣

Ochim 😭

😂😂😂😂

Omo. No wonder I Dey quick vex.

Justice for garri... this is a defamatory statement about innocent garri which has been a life safer

Bullshit

@xviddl please help download this video

First time den go discredit Gari

😂

Garri that has been helping us since 1960...

lol

And this is my best food ooo, I go still drink am today , so garri done chop my brain

Who be this one again

🤣🤣🤣

Ahhhh so I’m brainless 😩😩

no wonder the last time i drank garri, i felt sick

Nibo la tun jasi bayi

Na why I no get body and brain again be this. Sad story 😭😩

You still wan condem the only life safer 😭

How can I download or get this video 😂😂
