Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Mickey wey get anger issues. 😭😭🫠

120,265 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

27 Kommentare

Profilbild von your_libraQueen 💞
your_libraQueen 💞vor 2 Monaten

Make pesin gimme location make I go do wetin dey my mind for am ......he go beg me taya 😂

Profilbild von Emmasco6
Emmasco6vor 2 Monaten

hunger dey mend mickey guy 😭😭 God save that pikin, the slap fit send am off that ground 😭🤣

Profilbild von DAMIAN 💫
DAMIAN 💫vor 2 Monaten

This one don pass Mickey,make we Kuku add Mickey Minaj

Profilbild von LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯vor 2 Monaten

This mickey job nor easy ooh😩

Profilbild von heroshima uche
heroshima uchevor 2 Monaten

I remember doing this mascot job in aba after my waec in 2009 it was a very funny experience 😁😁🤣🤣😂😂 ..

Profilbild von Only1Maazi
Only1Maazivor 2 Monaten

Person wey wan faint 😹

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 2 Monaten

lol 😂

Profilbild von symøn
symønvor 2 Monaten

Them never pay mickey he balance

Profilbild von Jahbreez
Jahbreezvor 2 Monaten

Mickey no be small oh 😭 That pikin just press the wrong button wey full the whole anger issues for one day.

Profilbild von IBAN
IBANvor 2 Monaten

That's not ok tho

Profilbild von dygoodchild 🥷
dygoodchild 🥷vor 2 Monaten

O

Profilbild von King J
King Jvor 2 Monaten

Minie not Mickey

Profilbild von M•T zamani
M•T zamanivor 2 Monaten

Wahala

Profilbild von ͓̽B͓͓̽̽o͓͓̽̽s͓͓̽̽s͓̽ ͓̽O͓͓̽̽p͓͓̽̽t͓͓̽̽i͓͓̽̽c͓͓̽̽s̽
͓̽B͓͓̽̽o͓͓̽̽s͓͓̽̽s͓̽ ͓̽O͓͓̽̽p͓͓̽̽t͓͓̽̽i͓͓̽̽c͓͓̽̽s̽vor 2 Monaten

Actually that's a Minnie mouse mascot not Mickey mouse but okay

Profilbild von Emmanuel Ayodeji 🎭
Emmanuel Ayodeji 🎭vor 2 Monaten

Why dem Dey bully Mickey na! 😹

Profilbild von desire🇺🇸
desire🇺🇸vor 2 Monaten

This is just a stupid post

Profilbild von Ruki
Rukivor 2 Monaten

This person na agbaya😭

Profilbild von Big14
Big14vor 2 Monaten

Not mickey btw

Profilbild von Karrihens AU🇦🇺🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿⚽
Karrihens AU🇦🇺🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿⚽vor 2 Monaten

😂😂😂

Profilbild von biig Priime☃️💣
biig Priime☃️💣vor 2 Monaten

If that hand touch that boy. 😂😂

Profilbild von Decency🩵
Decency🩵vor 2 Monaten

This one no come to play but to destroy

Profilbild von Oscar
Oscarvor 2 Monaten

You know how much to rent costume

Profilbild von Uchaay 🤟🏽🇧🇪
Uchaay 🤟🏽🇧🇪vor 2 Monaten

That’s Minnie

Profilbild von CRUZ MANNY
CRUZ MANNYvor 2 Monaten

You wan whine Mickey wey never chop

Profilbild von Joy Oluchi
Joy Oluchivor 2 Monaten

Truth to be told, kids are annoying 😭

Profilbild von West $ide
West $idevor 2 Monaten

lol 😂

Profilbild von IamSparrow
IamSparrowvor 2 Monaten

Onugbu way

Ähnliche Videos