Loading video...
Video Failed to Load
Mickey wey get anger issues. ๐ญ๐ญ๐ซ
27 Comments

Make pesin gimme location make I go do wetin dey my mind for am ......he go beg me taya ๐

hunger dey mend mickey guy ๐ญ๐ญ God save that pikin, the slap fit send am off that ground ๐ญ๐คฃ

This one don pass Mickey,make we Kuku add Mickey Minaj

This mickey job nor easy ooh๐ฉ

I remember doing this mascot job in aba after my waec in 2009 it was a very funny experience ๐๐๐คฃ๐คฃ๐๐ ..

Person wey wan faint ๐น

lol ๐

Them never pay mickey he balance

Mickey no be small oh ๐ญ That pikin just press the wrong button wey full the whole anger issues for one day.

That's not ok tho

O

Minie not Mickey

Wahala

Actually that's a Minnie mouse mascot not Mickey mouse but okay

Why dem Dey bully Mickey na! ๐น

This is just a stupid post

This person na agbaya๐ญ

Not mickey btw

๐๐๐

If that hand touch that boy. ๐๐

This one no come to play but to destroy

You know how much to rent costume

Thatโs Minnie

You wan whine Mickey wey never chop

Truth to be told, kids are annoying ๐ญ

lol ๐

Onugbu way
Related Videos
Rage baiting your dog and now he has anger issues ๐๐ญ
Paper Parrot
421,967 views โข 9 months ago
