Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Mide Martins wan make her step-son dey Opueh am 🤣🤣🤣

94,965 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

46 Kommentare

Profilbild von Oya Now
Oya Nowvor 1 Jahr

Obirin 😂 in oba Solomon voice 😭

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

Woman 🤣

Profilbild von Oya Now
Oya Nowvor 1 Jahr

Na to run comot for the house remain 😄😄 he no get any choice

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

Only solution

Profilbild von homo sapien
homo sapienvor 1 Jahr

@Anyhow_E_Be No, set her up with audio or video evidence

Profilbild von Oya Now
Oya Nowvor 1 Jahr

@Mautiin01 Dey play.. you wan sabi tricks pass woman

Profilbild von TAH-LI-KAH
TAH-LI-KAHvor 1 Jahr

O DUN O FE KE🤣🤣🤣 SHE WANT CRY GAN

Profilbild von Henny
Hennyvor 1 Jahr

Movie title please.

Profilbild von Real Omo Ootu
Real Omo Ootuvor 1 Jahr

The guy no get fone to record?

Profilbild von Omo baba koburu
Omo baba koburuvor 1 Jahr

the guy self no smart, since stuff like this don dey happen, he suppose don dey try get evidence down cos i know say if mide martins go meet the papa, the man go believe mide over the son, na only wise man go think am twice and not react until he get him own proof

Profilbild von Goaling-It
Goaling-Itvor 1 Jahr

@Dammyperfect_ comma see o 😂😂😂😫

Profilbild von Dreal _exchange
Dreal _exchangevor 1 Jahr

Dis kind thing dey pain woman Guy no gree for her o just run comot from the house.

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

Dey cannot take NO for an answer

Profilbild von Dreal _exchange
Dreal _exchangevor 1 Jahr

If na man now dem go turn am to rape yeye people😂😂

Profilbild von Henny
Hennyvor 1 Jahr

I swear nobody go know when I go run comot for that house.

Profilbild von Ricardo🧩⏳
Ricardo🧩⏳vor 1 Jahr

Werey ni mide seh😁

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

Big Werrey

Profilbild von Shady🎅⚡️
Shady🎅⚡️vor 1 Jahr

She really wan make omolomo go astray😭😂 Iya e ma je poison nii😭🤲🏼

Profilbild von Dharmie Richie
Dharmie Richievor 1 Jahr

mama wan make e dey service am lowkey 😂

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

Na trouble you dey find

Profilbild von Stephanie Kuye
Stephanie Kuyevor 1 Jahr

😂😂😂😂

Profilbild von Tosh
Toshvor 1 Jahr

Lmao 😂 ogbaaa

Profilbild von ADEdoyin
ADEdoyinvor 1 Jahr

It’s the keyboard 🎹 playing in the background for me 😂😂

Profilbild von Madiba
Madibavor 1 Jahr

Make he chop waiting he go chop clean mouth

Profilbild von T.I.M.I
T.I.M.Ivor 1 Jahr

@grok what is the title?

Profilbild von HAYVEN’s OLD MAN
HAYVEN’s OLD MANvor 1 Jahr

Lori okough mi, I still chop slap😂

Profilbild von 🫅Agunleyinju
🫅Agunleyinjuvor 1 Jahr

She want to put generational curse on his head. Ha! Mide

Profilbild von blaqQOLA
blaqQOLAvor 1 Jahr

On top opueh 😹

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

@Olasquare__ Walai

Profilbild von YUSUF
YUSUFvor 1 Jahr

😅😅😅 mide n shepe

Profilbild von Deji
Dejivor 1 Jahr

This one pass portifer oh Na to pack from house oh

Profilbild von Dâññy Łê×͜× π 💛
Dâññy Łê×͜× π 💛vor 1 Jahr

Jaiye no wan ja 😂😂😂

Profilbild von Bencarson toppy
Bencarson toppyvor 1 Jahr

Mogbe oooooooo

Profilbild von KING CAPELLA⁰⁰⁷👑💎🙏🏻🇦🇷🇪🇸
KING CAPELLA⁰⁰⁷👑💎🙏🏻🇦🇷🇪🇸vor 1 Jahr

Omooooo 😹😹😹

Profilbild von YBG 👾
YBG 👾vor 1 Jahr

She gaslight am asapu say d guy na impo 😂😂

Profilbild von Venom
Venomvor 1 Jahr

The guy suppose just comot the house.

Profilbild von GuySmiley🇦🇷
GuySmiley🇦🇷vor 1 Jahr

Baba chop slap 😂😂😂 Ahdondie

Profilbild von Yomi Capt. Awesome
Yomi Capt. Awesomevor 1 Jahr

Mife na werey

Profilbild von Eminence Richie DMW
Eminence Richie DMWvor 1 Jahr

Title anyone

Profilbild von Lu♏idee
Lu♏ideevor 1 Jahr

Title

Profilbild von Francesco_10
Francesco_10vor 1 Jahr

Walai I don comot for the house.

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

That’s your only solution

Profilbild von Eminence Richie DMW
Eminence Richie DMWvor 1 Jahr

@grok what is the title

Profilbild von GuySmiley🇦🇷
GuySmiley🇦🇷vor 1 Jahr

Westin be the name of the movie

Profilbild von Hay-young Telecoms 
Hay-young Telecoms vor 1 Jahr

Make d guy fii oko sii obo nah 🥱😂

Profilbild von Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr

As how 🤣

Ähnliche Videos