Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

345,942 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Nosa 🤍🤍
Nosa 🤍🤍vor 3 Monaten

We active But album when 🥹🥹

Profilbild von FOLA
FOLAvor 3 Monaten

very soon ⏳

Profilbild von Nosa 🤍🤍
Nosa 🤍🤍vor 3 Monaten

Active 😁😁😁😁😁💯

Profilbild von Hackers Favorite
Hackers Favoritevor 3 Monaten

Your own na to sing songs for agege girls nothing concern u concern good music 😹

Profilbild von YOMIDE 🎭🪖
YOMIDE 🎭🪖vor 3 Monaten

Delete asapu make them no do you like mr oriade 😂@davido Asake is in charge for now 🙌🏽😂

Profilbild von ALOME GIFT🗨
ALOME GIFT🗨vor 3 Monaten

Bro fuck off with those love songs every Friday abeg You no just get talent

Profilbild von T!WA🥹🇬🇧™️
T!WA🥹🇬🇧™️vor 3 Monaten

You don sing this one before naw 😏

Profilbild von Badboy Rubee
Badboy Rubeevor 3 Monaten

Una go just Dey rewarm same sound for us, same pattern, just with different lyrics. Nah wetin dey make una quick turn old taker be this .

Profilbild von OKISS
OKISSvor 3 Monaten

Already eating goods

Profilbild von BOYE 2A
BOYE 2Avor 3 Monaten

If them say nah afro rewarm ... LET THEM TALK Brr 👇

Profilbild von RAQVEN👁️🔥
RAQVEN👁️🔥vor 3 Monaten

When music meets creativity. Custom tee design for Fola. Every detail tells a story. 🔥 Designed by me Fola needs this Tee shirt design

Profilbild von DON 
DON vor 3 Monaten

Give us this jam! Our daily bread!!

Profilbild von Dr Frequencee 🎧⚡️
Dr Frequencee 🎧⚡️vor 3 Monaten

Fola I get beats for you,let’s create magic together ❤️1 love gee

Profilbild von YouTube Music
YouTube Musicvor 3 Monaten

midnight shift is about to be legendary 🏆

Profilbild von paulito
paulitovor 3 Monaten

Egbon you don sing this one before na

Profilbild von Dr Frequencee 🎧⚡️
Dr Frequencee 🎧⚡️vor 3 Monaten

Fola I get beat for you,you’ll love this one,let’s create more magic🙏🏼❤️💯

Profilbild von iMat Global
iMat Globalvor 3 Monaten

You yourself sit down reason ham na Shey this same sounds no Dey ring somehow for your head 🤔

Profilbild von beast¥¥🪖
beast¥¥🪖vor 3 Monaten

This song is the best song in your album, we’re waiting for another one 1️⃣ Eje

Profilbild von Ola Vibez 💰
Ola Vibez 💰vor 3 Monaten

Fola to the world 🔥💯😊 Oya baby ma mu e mona, Mo like bo se mu jeje 😂

Profilbild von X P0LICE
X P0LICEvor 3 Monaten

its all these afro-fl0ps thats making afrobeats decline globally , folash-tech is already in his No-Hit Era... siri play Maintain down by dammy krane

Profilbild von UnrulyCuler 😈
UnrulyCuler 😈vor 3 Monaten

Nice sound but e belike u don sing this one before oo

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 3 Monaten

You good no worry

Profilbild von Cruzzy
Cruzzyvor 3 Monaten

@agurobert99 Aktive striker.

Profilbild von the meji
the mejivor 3 Monaten

I no fit hear this song alone Make I call her asap

Profilbild von SWAGUU
SWAGUUvor 3 Monaten

Orin ife yi ti fe poju But:

Profilbild von Gbadegeshxxn 💐
Gbadegeshxxn 💐vor 3 Monaten

Haa,when Wizkid is dropping 2 features 😏

Profilbild von Afrika
Afrikavor 3 Monaten

another afro-rewarm fl0p at midnight, folash-tech fell off; no hit , no tour.... now playing Maintain down by Dammy Krane

Profilbild von J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵
J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵vor 3 Monaten

Fola you promised us another album.

Profilbild von 4hayz 🎗️
4hayz 🎗️vor 3 Monaten

They say they wan cancel you say you no sabi, I just laugh 😂😂 You too good 🥶

Profilbild von Kayfillz
Kayfillzvor 3 Monaten

🪽

Profilbild von 🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷vor 3 Monaten

Abeg na Keep ahm

Profilbild von Tee pain 🐐
Tee pain 🐐vor 3 Monaten

Aren't you tired of love musics

Profilbild von Fay.
Fay.vor 3 Monaten

when you go sing song for Lasu boys ?

Profilbild von WARRI✪R
WARRI✪Rvor 3 Monaten

Gbewa

Profilbild von Spice🥵🌶️🦅
Spice🥵🌶️🦅vor 3 Monaten

I'm tired of catharsis Give us another album ejorrr😭

Profilbild von Audio Billonaire🔥🇺🇸
Audio Billonaire🔥🇺🇸vor 3 Monaten

Clinical striker.

Profilbild von PUFF BABY
PUFF BABYvor 3 Monaten

Buy JBL for me so I fit jam the gbedu very well @folapondis