Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

midnight. 9️⃣

345,942 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

Nosa 🤍🤍 profil fotoğrafı
Nosa 🤍🤍3 ay önce

We active But album when 🥹🥹

FOLA profil fotoğrafı
FOLA3 ay önce

very soon ⏳

Nosa 🤍🤍 profil fotoğrafı
Nosa 🤍🤍3 ay önce

Active 😁😁😁😁😁💯

Hackers Favorite profil fotoğrafı
Hackers Favorite3 ay önce

Your own na to sing songs for agege girls nothing concern u concern good music 😹

YOMIDE 🎭🪖 profil fotoğrafı
YOMIDE 🎭🪖3 ay önce

Delete asapu make them no do you like mr oriade 😂@davido Asake is in charge for now 🙌🏽😂

ALOME GIFT🗨 profil fotoğrafı
ALOME GIFT🗨3 ay önce

Bro fuck off with those love songs every Friday abeg You no just get talent

T!WA🥹🇬🇧™️ profil fotoğrafı
T!WA🥹🇬🇧™️3 ay önce

You don sing this one before naw 😏

Badboy Rubee profil fotoğrafı
Badboy Rubee3 ay önce

Una go just Dey rewarm same sound for us, same pattern, just with different lyrics. Nah wetin dey make una quick turn old taker be this .

OKISS profil fotoğrafı
OKISS3 ay önce

Already eating goods

BOYE 2A profil fotoğrafı
BOYE 2A3 ay önce

If them say nah afro rewarm ... LET THEM TALK Brr 👇

RAQVEN👁️🔥 profil fotoğrafı
RAQVEN👁️🔥3 ay önce

When music meets creativity. Custom tee design for Fola. Every detail tells a story. 🔥 Designed by me Fola needs this Tee shirt design

DON  profil fotoğrafı
DON 3 ay önce

Give us this jam! Our daily bread!!

Dr Frequencee 🎧⚡️ profil fotoğrafı
Dr Frequencee 🎧⚡️3 ay önce

Fola I get beats for you,let’s create magic together ❤️1 love gee

YouTube Music profil fotoğrafı
YouTube Music3 ay önce

midnight shift is about to be legendary 🏆

paulito profil fotoğrafı
paulito3 ay önce

Egbon you don sing this one before na

Dr Frequencee 🎧⚡️ profil fotoğrafı
Dr Frequencee 🎧⚡️3 ay önce

Fola I get beat for you,you’ll love this one,let’s create more magic🙏🏼❤️💯

iMat Global profil fotoğrafı
iMat Global3 ay önce

You yourself sit down reason ham na Shey this same sounds no Dey ring somehow for your head 🤔

beast¥¥🪖 profil fotoğrafı
beast¥¥🪖3 ay önce

This song is the best song in your album, we’re waiting for another one 1️⃣ Eje

Ola Vibez 💰 profil fotoğrafı
Ola Vibez 💰3 ay önce

Fola to the world 🔥💯😊 Oya baby ma mu e mona, Mo like bo se mu jeje 😂

X P0LICE profil fotoğrafı
X P0LICE3 ay önce

its all these afro-fl0ps thats making afrobeats decline globally , folash-tech is already in his No-Hit Era... siri play Maintain down by dammy krane

UnrulyCuler 😈 profil fotoğrafı
UnrulyCuler 😈3 ay önce

Nice sound but e belike u don sing this one before oo

JT Khalid 💸 profil fotoğrafı
JT Khalid 💸3 ay önce

You good no worry

Cruzzy profil fotoğrafı
Cruzzy3 ay önce

@agurobert99 Aktive striker.

the meji profil fotoğrafı
the meji3 ay önce

I no fit hear this song alone Make I call her asap

SWAGUU profil fotoğrafı
SWAGUU3 ay önce

Orin ife yi ti fe poju But:

Gbadegeshxxn 💐 profil fotoğrafı
Gbadegeshxxn 💐3 ay önce

Haa,when Wizkid is dropping 2 features 😏

Afrika profil fotoğrafı
Afrika3 ay önce

another afro-rewarm fl0p at midnight, folash-tech fell off; no hit , no tour.... now playing Maintain down by Dammy Krane

J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵 profil fotoğrafı
J€LA 💖👽🔫💣🎧🎤🎵3 ay önce

Fola you promised us another album.

4hayz 🎗️ profil fotoğrafı
4hayz 🎗️3 ay önce

They say they wan cancel you say you no sabi, I just laugh 😂😂 You too good 🥶

Kayfillz profil fotoğrafı
Kayfillz3 ay önce

🪽

🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷 profil fotoğrafı
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷3 ay önce

Abeg na Keep ahm

Tee pain 🐐 profil fotoğrafı
Tee pain 🐐3 ay önce

Aren't you tired of love musics

Fay. profil fotoğrafı
Fay.3 ay önce

when you go sing song for Lasu boys ?

WARRI✪R profil fotoğrafı
WARRI✪R3 ay önce

Gbewa

Spice🥵🌶️🦅 profil fotoğrafı
Spice🥵🌶️🦅3 ay önce

I'm tired of catharsis Give us another album ejorrr😭

Audio Billonaire🔥🇺🇸 profil fotoğrafı
Audio Billonaire🔥🇺🇸3 ay önce

Clinical striker.

PUFF BABY profil fotoğrafı
PUFF BABY3 ay önce

Buy JBL for me so I fit jam the gbedu very well @folapondis