Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Monday morning in Lagos ⚡️

61,043 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 16

Фото профиля DammyOfLagos
DammyOfLagos8 дней назад

na y I dey hustle hard, I must meet this hypeman this Decemball 😁

Фото профиля Dewdrop
Dewdrop8 дней назад

The guy dey give Black American HipHop street vibes

Фото профиля Ola Motiva
Ola Motiva8 дней назад

E go dey pain some werey say no be dem get this material. Dem for don dey call everybody inside this video billionaire.

Фото профиля Ay_Shmurda
Ay_Shmurda8 дней назад

See the money wey they give am Na one person salary be that

Фото профиля sweetlifecoach
sweetlifecoach8 дней назад

See wicked yansh for this video

Фото профиля Solar Daddy⚡️
Solar Daddy⚡️8 дней назад

Furo everywhere

Фото профиля Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬8 дней назад

All work and no play makes you foolish 😔

Фото профиля kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc
kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc8 дней назад

Sholeyshe

Фото профиля KenRune
KenRune8 дней назад

Tinubu entering 2nd term no concern this ones... Everywhere soft for them...

Фото профиля Mogaji "SUBSIDY" Lummy
Mogaji "SUBSIDY" Lummy8 дней назад

@oluwaseun_ajede this your man dey make cool money o

Фото профиля ADODO 🎤
ADODO 🎤8 дней назад

Make this man dey talk well instead of shouting.. He can be calm to say all he's saying with his ajasas and still make sense.. 😸

Фото профиля GDK 🪩
GDK 🪩8 дней назад

@Ayomichaelxx This man get kids

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬8 дней назад

See em white beards

Фото профиля PheleecX
PheleecX8 дней назад

Monday morning after sunday's clubbing or they arrived there Monday morning??

Фото профиля Iamtunjiii 👑
Iamtunjiii 👑8 дней назад

Bitches and lifestyle dey Lagos

Фото профиля Tunde Abiodun
Tunde Abiodun8 дней назад

No person of noble character will go to a club on Monday morning Majority of them must be into illicit businesses. They are particularly into drugs,fraud, assasins etc. The law will definitely catch up with you. Amen

Похожие видео