Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Monday morning in Lagos ⚡️

61,043 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

16 Kommentare

Profilbild von DammyOfLagos
DammyOfLagosvor 8 Tagen

na y I dey hustle hard, I must meet this hypeman this Decemball 😁

Profilbild von Dewdrop
Dewdropvor 8 Tagen

The guy dey give Black American HipHop street vibes

Profilbild von Ola Motiva
Ola Motivavor 8 Tagen

E go dey pain some werey say no be dem get this material. Dem for don dey call everybody inside this video billionaire.

Profilbild von Ay_Shmurda
Ay_Shmurdavor 8 Tagen

See the money wey they give am Na one person salary be that

Profilbild von sweetlifecoach
sweetlifecoachvor 8 Tagen

See wicked yansh for this video

Profilbild von Solar Daddy⚡️
Solar Daddy⚡️vor 8 Tagen

Furo everywhere

Profilbild von Kazola..🤗🇳🇬
Kazola..🤗🇳🇬vor 8 Tagen

All work and no play makes you foolish 😔

Profilbild von kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc
kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfcvor 8 Tagen

Sholeyshe

Profilbild von KenRune
KenRunevor 8 Tagen

Tinubu entering 2nd term no concern this ones... Everywhere soft for them...

Profilbild von Mogaji "SUBSIDY" Lummy
Mogaji "SUBSIDY" Lummyvor 8 Tagen

@oluwaseun_ajede this your man dey make cool money o

Profilbild von ADODO 🎤
ADODO 🎤vor 8 Tagen

Make this man dey talk well instead of shouting.. He can be calm to say all he's saying with his ajasas and still make sense.. 😸

Profilbild von GDK 🪩
GDK 🪩vor 8 Tagen

@Ayomichaelxx This man get kids

Profilbild von Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬vor 8 Tagen

See em white beards

Profilbild von PheleecX
PheleecXvor 8 Tagen

Monday morning after sunday's clubbing or they arrived there Monday morning??

Profilbild von Iamtunjiii 👑
Iamtunjiii 👑vor 8 Tagen

Bitches and lifestyle dey Lagos

Profilbild von Tunde Abiodun
Tunde Abiodunvor 8 Tagen

No person of noble character will go to a club on Monday morning Majority of them must be into illicit businesses. They are particularly into drugs,fraud, assasins etc. The law will definitely catch up with you. Amen

Ähnliche Videos