Loading video...
Video Failed to Load
Monday morning in Lagos ⚡️
61,043 views • 8 days ago •via X (Twitter)
16 Comments

na y I dey hustle hard, I must meet this hypeman this Decemball 😁

The guy dey give Black American HipHop street vibes

E go dey pain some werey say no be dem get this material. Dem for don dey call everybody inside this video billionaire.

See the money wey they give am Na one person salary be that

See wicked yansh for this video

Furo everywhere

All work and no play makes you foolish 😔

Sholeyshe

Tinubu entering 2nd term no concern this ones... Everywhere soft for them...

@oluwaseun_ajede this your man dey make cool money o

Make this man dey talk well instead of shouting.. He can be calm to say all he's saying with his ajasas and still make sense.. 😸

@Ayomichaelxx This man get kids

See em white beards

Monday morning after sunday's clubbing or they arrived there Monday morning??

Bitches and lifestyle dey Lagos

No person of noble character will go to a club on Monday morning Majority of them must be into illicit businesses. They are particularly into drugs,fraud, assasins etc. The law will definitely catch up with you. Amen
